My papa score goal well

And my mama born me well

Area

Area

They are a lot of lot of things you should know about me

Which I’m gonna say right now

And they are a lot of lot of things you should hear about me

And you gonna hear it right now

I’m from aj

Kings land

Isoko boy we dey very strong

From jolly city you know how it is

I was born and brought up in a land so sweet yea

See my papa score goal well

And my mama born me well

I no go taya to dey say I love ajegunle

*** the plate is not from ajegunle

Evene boys and girls dem don they learn

Sharp boys and girl you go see for ajegunle

Like warri boys we no dey carry last

Na to jolly everyday na party day

In casе you never know wherе I’m from

I am from ajegunle

That is where me am born and brought up

Solidstar from ajegunle

Lemme see your tools if you know you love ajegunle

Area

Area

See I be isoko boy from delta state

All my delta giuys how una dey

I no dey shame to say I’m from ajegunle

Inside aguturu me I grow so me I no dey learn

I grow up in the hands of grandma

May her soul rest in peace grandma ma

I no go forget how you suffer for me

Bless me with holy water

Dey tell me sey wane your star go shine

Now I see the star shining

Shining like a sun in the morning

Why you have to leave me alone eh

E dey pain me pain me eh

Sey you no dey to enjoy my money

And if you help me see my daddy

Help me tell am sey I dey miss am badly

In case you never know where I’m from

I am from ajegunle

That is where me am born and brought up

Solidstar from ajegunle

Lemme see your tools if you know you love ajegunle

Area

Area

Aj city na a place to dey jolly

And na sharp place for the mugu to dey soji

Everybody no dulling

Come make we enter jungle take something something

Cos today na goddy e don tey

And tomorrow iya faruq go dey happen again

See people never stop to dey jolly eh

Monday to sunday things dey happen eh

My papa score goal well

And my mama born me well

So I no go stop to dey talk about ajegunle

The music I dey play today start from ajegunle

Ajegunle boys

In case you never know where I’m from

I am from ajegunle

That is where me am born and brought up

Solidstar from ajegunle

Lemme see your tools if you know you love ajegunle

Area

Area

In case you never know where I’m from

I am from ajegunle

That is where me am born and brought up

Solidstar from ajegunle

Lemme see your tools if you know you love ajegunle

Area

Area

See I be isoko boy from ajegunle

Ajegunle

See you no be isoko boy from ajegunle

Ajegunle

Lemme see your tools in the air

Winner like you **

If you know sey you love ajegunle

Tell me you love ajegunle

Love ajegunle

Love ajegunle