[Intro]

Na na

(It's Mecca E on the beat)

Oh na

Na na

Alright


[Verse 1]

Ararara

You see me, you see me dey spend my cash

My cash

Ororororo

Anywhere me go, dem dey clear my road

My road


[Hook]

Mhmm, na anointing

Ah, I know me I get the anointing

See, omo na anointing

Don’t tell me what they say

I know me I get the anointing

Ano anonono

Who no go know go know

E get wetin I dey see

Me I dey see

A na na no

You see me dey spend my dough

E get wetin I dey see

Omo me I dey see

Na anointing

You know

I know me I know na anointing

Na anointing


[Verse 1]

Omo no go there oh

Hold it

I'm from AJ city so I no dey le oh

Oh no

See my head dey there oh

Oh no

You wan bring it down, omo ma lo be oh

Obe oh


[Hook]

Mhmm, na anointing

I know me I get the anointing

See, omo na anointing

Don’t tell me what they say

I know me I get the anointing

Ano, anono

Who no go know go know

E get wetin I dey see

Me I dey see

A na na no

You see me dey spend my dough

E get wetin I dey see

Omo me I dey see

Na anointing

You know

I know me I know na anointing

Na anointing

Ai, na anointing


[Verse 2]

Who no go no go know

I don go, I see and I know

No be play, omo no be joke

You paying your bills, today you know na anointing

See, my brother I say na anointing

Oh na, anointing


[Hook]

Who no go no go know

E get wetin I dey see

Me I dey see

Anana no

You see me dey spend my dough

E get wetin I dey see

Omo me I dey see

Na anointing


[Outro]

A na na no

A na na, a na na na na na na no

A na na no

A na na no

A na na, a na na na na na na no

A na na no

Anointing

I know say I get the anointing

If you know say you get the anointing

Ah, me get the anointing

And I know say you get the anointing