Mr Caesar

By Smur Lee

Released on March 7, 2025

Thumbnail

[Intro: Smur Lee]

They call me Smur Lee

You! Freeze


[Verse 1: Smur Lee]

Give what belonging to Caesar, to Caesar

If na money, abegi no give am, wait

Una call I must deliver

E be like una no tell Mr. Caesar, rate

Para dey come

Big Kala, where that your gun?

I don cook another one

Shayo must enter their blood

Give them pure otumokpo (Pure otumokpo)


[Chorus: Smur Lee]

Jam borokoto

Just like ogbono

Come to my comodo

Say the money choke, like poto-poto

I no gats explain, I get ododo

Pure otumokpo

Jam borokoto

Just like ogbono

Come to my comodo

Say the monеy choke, like poto-poto

I no gats explain, I gеt ododo


[Interlude: Smur Lee]

Kree, Gre-gbes

They call me Smur Lee

Ayy, Ayy

Smur Lee

Grrrr-gbes


[Verse 2: Big Fearless]

Dem call me Big Fearless

Me I no get part two

BTC dey for body like tattoo

Body dirty no be say mechanic na mad man

Use your number two

Your otomokpo no fit touch me

Chop your woman like I.D.Me

I no dey leave am for God ([?])


[Bridge: Smur Lee]

Igbo you don land

Then don enter controlla, onto say we cheat am for celeb

Oya march that Benz, march that Benz, march that Benz

Onto say no be dating na CNB

Na we dey cheat am for this side

10k dolls like three times


[Chorus: Smur Lee]

Pure otumopo

Jam borokoto

Just like ogbono

Come to my comodo

Say the money choke, like poto-poto

I no gats explain, I get ododo

Pure otumopo

Jam borokoto

Just like ogbono

Come to my comodo

Say the money choke, like poto-poto

I no gats explain, I get ododo


[Outro: Smur Lee]

They call me Smur Lee