HUSTLE

By Smartrhap

Thumbnail

No 1

Hustle

HUSTLE

Masun

Hustle

Masun

Ah Hustle

Smartrhap

Shotiye e bai

Ah

Ose e

Them say i get the vibez they say me i get the energy

Moti mule pelu wealth now poverty is my allergy

Hustle bro make your girlfriend no go follow alhaji

Ibi tiwon batin sun gbe lapi e loju ese kotaji🥶

Hustle make your pikin no go face wetin you face

Remember when you got no food to eat oje ranti broke days

Tepa mosе koma relent and pray for bettеr days

Give your life a meaning make you give poverty full space

Awa lama sun last awa laman koko ji

We bombing every site silver spoon yen lafe koko ji

Sleepless night don turn to hubby we hustle to feel fly

No be by person wey sabi pass na grace we dey use fly

M.M.M.M more money must be made thats the new code

Hustle to get yours if you no get money you no fit feel bold

Right now I’m looking for the root of all evil which is money

Thats why i gotta to wake up all night even till morning

I wanna lay my legacy

We writing down the prophecy

So my pikin go dey happy

So that me self go dey happy

Grandpa no get papa no get if i no get i don sin

My eye red with chase i no dey think of other things

Na only me know wetin i dey face no to talk of other bills

If you don’t know before i will let you know today that suffering kills 🥶🥶

Suffering kills if you don’t know today i will let you know that suffering kills

SmartRhap

Shotiye e bai

Ose