Released on August 16, 2024

Thumbnail

[Intro: Odumodublvck & Smada]

Blvcksheep for life, blvcksheep forever

Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters

G.E Records, you get me? Odumodublvck

Ooh

4PLAY

[Chorus: Smada]

Omo, na me be the baba, oh (Baba, oh)

I go knack your baba and japa, oh (Japa, oh)

Wetin she dey do for my ama?

Me I go like touch am, I go like chop a, chop am

[Post-Chorus: Odumodublvck]

What if them go run? What if them go run buy gun? (What if them go run?)

I go like follow for the people wey go run am marathon

But all the shawties them go strong eye gan (Ayy)

She go still suck am, she go like rock am, rock am

[Verse 1: Odumodublvck]

Okporoko tales na the format wey I run

Agbalumo seed na the yardstick wey she suck

Come on, whеn I fuck, everything go stop

Even in hеr bedroom, na my poster dey her wall (Lebron)

Give her dollar make she forget where she come from

Teezee say na Alté pattern her mama dey shop from

Ofuneka, show me what you got

Forget everything they told you when you been dey crawl

[Chorus: Smada & Odumodublvck]

Omo, na me be the baba, oh (Baba)

I go knack your baba and japa, oh (Japa, oh)

Wetin she dey do for my ama? (Sister)

Me I go like touch am, I go like chop a, chop am

[Post-Chorus: Odumodublvck]

What if them go run? What if them go run buy gun? (What if them go run?)

I go like follow for the people wey go run am marathon

But all the shawties them go strong eye gan (Ayy)

She go still suck am, she go like rock am, rock am

[Verse 2: Smada]

Oya wait, lemme tell you something

If I want your babe, e go cost me nothing

I be Smada Lee, nobody fit touch me

I be on my grind chilling with the top Gs

Always chilling when I'm on my ones

Better when I'm boolin' with your babe but I dey my dey

'Cause this life na turn by turn

I be on my lane, omo, you no fit to play my game

[Chorus: Smada & Odumodublvck]

Omo, na me be the baba, oh (Baba, oh)

I go knack your baba and japa, oh (Japa, oh)

Wetin she dey do for my ama? (Smada)

Me I go like touch am, I go like chop a, chop am

[Post-Chorus: Odumodublvck]

What if them go run? What if them go run buy gun?

I go like follow for the people wey go run am marathon

But all the shawties them go strong eye gan (Ayy)

She go still suck am, she go like rock am, rock am

[Outro]

Speed5 on the mix