Range Rover

By Simi

On Restless EP

Released on January 14, 2014

Thumbnail

[Verse 1]

I didn't mean to cut the line, I know it wasn't right

But you know say you no dey try, you wan do midnight

Boy, you say "baby girl you fine, shey you will be mine?"

Omo you get mind o

[?], that's affection

[?] this is a rejection

Baby boy, me I no go lie

You are not my type

But you get mind o


[Pre-Chorus]

I didn't mean to hurt him

But it needed to be done

I'm waiting for the time when

Dangote son go come

Rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum

Baby come down

Rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum


[Chorus]

When I called your mama, mama, mama

One bobo called me now

You say you want to take me out

I don't know if I am down

Because inna the Range Rover

But boy you no get Range Rover

Oh, mama, mama, mama

I'm gonna turn him down

Oh mama


[Verse 2]

Me I no be thief, I swear I no be thief

But you no wan believe, I'm tryna make you see

Man you no fall in love with me if you no get money

'Cause the economy is down

I don't mean to hurt you now

But me I gots to break am down

Don't know what you were thinkin'

You wey no be pikin

Me wey I be queen of the town, ayy-uh


[Pre-Chorus]

I didn't mean to hurt him

But it needed to be done

I'm waiting for the time when

Dangote son go come

Rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum

Baby come down

Rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum


[Chorus]

When I called your mama, mama, mama

One bobo called me now

You say you want to take me out

But I don't know if I am down

Because inna the Range Rover

But boy you no get Range Rover

Oh, mama, mama, mama

Think I'm gonna turn him down

Oh mama


[Bridge]

I don't know what you doing

I don't know what you doing

Don't know what you doing

Why you no find another woman?

Find another woman?

Find another woman?

Why you still dey linger, tell me why you still dey linger

I go find another, [?] I go put it on ya

And tell you nigga, make we go dey linger

You could come back later with your Range Rover

Oya rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum

Oya leave me now

A weh mi say

Rum-pum-pum-pum, rum-pum-pum-pum, rum

Make you go find your wife downtown

Shey you no go free me now, free me now, free me now

Oh Lord have mercy, this boy no wan free me now

Oya now wait make I pour you chemical

No be by force this boy oya free me now, free me now


[Chorus]

Mama, mama, mama

One bobo called me now

You say you want to take me out

I don't know if I am down

Because inna the Range Rover

But boy you no get Range Rover

Oh, mama, mama, mama

I'm gonna turn him down

Oh mama