Misbehaviour

By Simi

On Restless EP

Released on January 14, 2014

Thumbnail

[Verse 1]

Who be fool? Me or you?

I don't even know how to tell you make you come or you tell me make I cool

It's okay, it's alright

Do wetin you want do

You treat me like a fool

Baby, it's cool


[Pre-Chorus]

I gave you everything but you no give me nothing

I act like it is nothing and smile

I gave you all my love but you dey give me crap

Shey you no understand?


[Chorus]

Say I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade)

I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane)

I fit rob a bank for ya (Rob a bank)

I go slap police for ya (I go slap police)

La la la la


[Post-Chorus]

Nothing wey me I no fit do

To prove my love for you (provе my love for you)

I fit die for you, baby

But you dey misbеhave

Ah ah, ah ah ah


[Verse 2]

Kilode, kilofe?

Why you come dey form go when you gonna learn when you gonna do me right

Chinedu, lookie-chu

Looking for my trouble, where you gonna go right

I'm tired of waiting


[Post-Chorus]

I gave you everything but you no give me nothing

I act like it is nothing and smile

I gave you all my love but you dey give me crap

Boy, shey you no understand?


[Chorus]

Say I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade)

I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane)

I fit rob a bank for ya (Rob a bank)

I go slap police for ya (I go slap police)

La la la la


[Post-Chorus]

Nothing wey me I no fit do

To prove my love for you (prove my love for you)

I fit die for you, baby

But you dey misbehave

Ah ah, ah ah ah


[Bridge]

Ase baby, you be liar

Ooh, you dey make me try every day

You say you loved me pass your mama

You liar, liar, I don tire

For you baby


[Chorus]

Oh baby I go catch a grenade for ya (I go catch a grenade)

I go jump aeroplane for ya (I go jump aeroplane)

I fit rob a bank for ya (Rob a bank)

I go slap police for ya (I go slap police)

La la la la


[Post-Chorus]

Nothing wey me I no fit do

When I lose my cool (When I lose my cool)

I fit die for you, baby

But you dey misbehave


[Outro]

You too dey misbehave

Why you go dey misbehave

Oh baby misbehaviour

Misbehaviour

Da da da da da da da