Released on June 2, 2022

Thumbnail

[Verse 1: Simi]

Love wey dem buy no be love oh

If I gotta buy your love, me no want oh

Yeah yeah

No matter what you do, no do pass yourself oh oh oh

Award no dey for sufferhead oh

No be everything be black or white

No be everything must turn to fight

Shebi na everybody wan go heaven

But no no nobody want to kpai oh


[Chorus: Simi]

Oya make you balance nwayioma

Life no balance nwokeoma

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah (Balance)

Hope say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam


[Verse 2: Adekunle Gold]

AG Baby

Story of my life, won tun de o

Anything I do, dem go dey pose

Minding my business jejely jeje oh eh

Oro mi lo n so

Won ni mo ti change

Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu

Fuck your standard

I don’t live for you no way

As you can see

Life is good I don taste money

God is good, na my testimony

Everything turn around on a 360 ohhhh


[Chorus: Simi]

Oya make you balance nwayioma

Life no balance nwokeoma (Life no balance)

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah

Hope say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam


[Verse 3: Simi]

Everybody get their own for their own body

Eh eh eh

Good man suffer but bad man get plenty money (plenty money)

Oluwa ma se keyin simi oh oh oh

Grace pass ability

So if you see chance


[Chorus: Simi]

Better just balance nwayioma

Life no balance nwokeoma

I hope say you gallant onyeoma

When you check your balance

Won ni won wa mi

Dem no get warrant oh

Me I just balance yeah yeah

Hope say I gallant ah ah ah

When I check my balance

Balance bam bam


[Outro]

Balance bam bam

Inside you Balenciaga

Balance Balance oh oh

Grace pass ability