Angelina

By Simi

On Simisola

Released on September 8, 2017

Thumbnail

[Verse 1]

Oh no; oh no, oh no

Where you dey since yesterday eh eh?

I find you go Angelina place

She say you dey with another babe

I see say you don start again


[Hook]

You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)

You carry two girl, I say okay

You want dey carry am go; no be so

I'm gonna have to let you go


[Chorus]

Cos' I don't want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no; I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no; oh no, oh no

Oh no, oh no


[Verse 2]

Who be that wey dey call your phone?

You think say me I no know oh

You save her number as Panel Beater

Ah, when I know say na Carolina (Carolina)


[Hook]

You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)

You carry two girl, I say okay

You want dey carry am go; no be so

I'm gonna have to let you go

(Chorus)

Cos' I don't want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no; I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no; oh no oh, no no no no no no no no

Can you hear me? Oh no, no oh oh, no no no no


[Verse 3]

Eh aih; if you say you want follow all the babes for the area

(Ah ah ah ahhhh)

Make you follow them, I don't care (oh)

No be me oh you go kill oh

So, I really got to let you go


[Chorus]

Cos' I don't want another Angelina

I remember you with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again

Oh no; I no want another Angelina

You do me strong thing with Angelina

Wetin my eye see with Angelina

I no want see am again


[Verse 4]

Na your fault oh, why you mess around?- Angelina

I don't know how you let me down- Angelina

Oya, carry your wahala go oh- Angelina

I no want see am again

I don try, no be small thing oh- Angelina

Angelina, you can have him oh- Angelina

Wetin you do me with Angelina

I no want see am again

Oh no oh, oh no, oh no

Oh no ohh