U Go Holla

By Shaydee

On Rhythm & Life

Thumbnail

Oh nananana

Shaydee on the sing o

Dem be dey say me o gbadun

Dem be dey say I dey gbana

Dem be dey say I dey go slow

Dem be dey san a the koko

Oh nananana

Any one hear me baba rere

Fire don test me ema saare

Everything I do yeah

I must turn it to God yeah

I stand up for my head oo

Never ever backdown for my fight oo

Am standing standing for my life oo

Ho Lord eh, Ho Lord eh

If you see many things wey dey happen for the street o

Omo you go halla

Say if you hear many things wey dey happen for the back o

Omo you go halla

I know you go halla

Oh no no no you go halla

Ehh yeah yeah you go halla

Oh no no you go halla

E ba mi ti won bota, ti won bota

Dey never fit take you dream I give dem matter

Matter, you know say that na confirm matter

Any one like me no dey kill em matter

Shawty lomo yen, omo sha lo lo lo

I never see some people dem know

Omo sa lo lo lenkan

Oyah come and party

So fe ba mi party

Sebi we go dey tonight e

Moni versece

Ani sege barabo

Won fe bobo sap o

Dem wan commit atrocity

Dem want to kill my melody

Yeah won le fi wa saako

Won le fi wa demo

Awon naa re oo, a ju bayi na lo

Yeah won le fi wa saako

Won le fi wa demo

Awon naa re oo, a ju bayi na lo

If you see many things wey dey happen for the street o

Omo you go halla

Say if you hear many things wey dey happen for the back o

Omo you go halla

I know you go halla

Oh no no no you go halla

Ehh yeah yeah you go halla

Oh no no you go halla

Many many things eh oh na many many things ah

Say many many things ah

Oh dey yarn many things oh

Many many things eh oh na many many things ah

Say many many things ah

Oh dey yarn many things oh

If you see many things wey dey happen for the street o

Omo you go halla

Say if you hear many things wey dey happen for the back o

Omo you go halla

I know you go halla

Oh no no you go halla

Ehh yeah yeah you go halla

Oh no no you go halla