Oro temi o le o

Awon kan ro wan pin but ko ye won eh eh

Oro temi o ye oluwa o

Awon kan ro wa pin ko le ye wan

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

I dey do my thing I dey go my way

I dey hustle like a warder

Nobody halla me now

Na on my own I be

No be today oo

No be today we dey grind

See as we dey so, me and my guys we dey shine

See every day I pray for the moonlight

Baba give me double laiye oo

Every time I pray for my mama

Na only God fit bless you for me

Ore temi o le o

Awon kan ro wan pin but ko ye won eh eh

Oro temi o ye oluwa o

Awon kan ro wa pin ko le ye wan

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

One two for the show

Three four five six seven for the thou

My money too long this boys they ion know

Orin melo le ti kor, melo lo ti blow

Ibile, how many people lo endorse won

Se awon ni ten thousand dollars ninu purse won

Sheydee fun mi time kin ba e pause won

To ba act be fool a ma flush won

Ibile, started from the buttom for sure I think you know that

Ma wo ibi ta ba ere yi de sebi you know better

Want to my mama I swear I would never go badder

To ri e ni mo se dabino bi jack ober

Were I dey today na God work work

I take all the shine you no dey talk well

When I dey run this shit you still be small boy

She kin fun won lowo my men ni soul jor

Ore temi o le o

Awon kan ro wan pin but ko ye won eh eh

Oro temi o ye oluwa o

Awon kan ro wa pin ko le ye wan

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

Cause my life divine

Everything is designed

No be say na me do pass o

No be say na me sure pass oo

Me I no go ever retire eh

Forward ever, forward ever eh eh

Me I no go ever retiree

Forward ever, forward ever oh oh