[Intro]
Chakam chakam
Na na na yeah yeah
Uh oh
Listen listen
Chakam chakam
Na na na
Chakam chakam
Yeah
[Chorus]
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send them o
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send o.. heba
[Verse 1]
On the way to the party
I dey analyse I dey survey
As I reach I see babe
I come calculate I dey campaign
Body so nice
(body so nice)
Skin so clean
(skin so clean)
Moni kowa
(moni kowa o)
Shey you no go mind my place o
For your mind o
Anything that you say I go do o
Everything that you want I go get o
If I say make you dance
Make you dance for mе
Make you dance for me еh eh
[Chorus]
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Begin dey dance o chakam
Make you no send them eh
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send o eh eh
[Verse 2]
I believe her
No be say na hype
I believe her
See the matter wey you get
I dey see her
All the boys dem dey
Dem dey ping her
Le le le
I believe her
Shaydee on the scene she deceive am
I dey sing my song
(I dey sing her)
She dey burst my brain I dey sing her yeah
Seen your offender han han
Are you an offender han han
Girl I wonder han han
Can I be your defender han han eh
Body so nice (body so nice)
Skin so clean (skin so clean)
Moni kowa (moni kowa o)
Shey you no go mind my place o
[Chorus]
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Begin dey dance o chakam
Make you no send them eh
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send o
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Begin dey dance o chakam
Make you no send them eh
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send o
[Bridge]
For your mind o
Anything that you say I go do o
Everything that you want I go get o
If I say make you dance
Make you dance for me
Make you dance for me eh eh
Seen your offender han han
Are you an offender han han
Girl I wonder han han
Can I be your defender han han
Do you remember han han
Back in December han han
For my motor
Do you remember han han yeah yeah
[Chorus]
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Make you no send them chakam
Make you no send them o
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Make you no send them chakam
Make you no send o
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send them o
Nwanmo chakam
Ifenememo chakam
Baby no send them chakam
Baby no send o
[Outro]
Shaydee on the single
Spellz e le le le le
Super sound
E.M.E music