Allergies

By Shallipopi

On S*

Released on June 12, 2026

Thumbnail

[Intro]

Shalli-fucking-popi

Kẹlẹ want the pamper (Confirm)

Kẹlẹ want the pamper (Confirm)


[Pre-Chorus]

Ah, kẹlẹ want the pamper (Kẹlẹ wan')

Why you wan' dey touch my shit?

Girl, you know you ain't up to standard (Confirm)

That your body dey tension me (Tension me)

Baby, put that nyash on me (On me)

"Baby, how much you fit chop?"

She tell me she go spend all my pension


[Chorus]

Surely, oh (Oh), ah-ahn

I'm allergic to broke-ass bitches (Ah-ahn, ah-ahn)

(Ah-ahn) I'm allergic to [una odd][?] (Wahala)

(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches

Bye-bye, you no fit see me finish

I'm allergic to [una odd][?]


[Post-Chorus]

Ah-ahn, ah-ahn (Confirm)

Ah-ahn

Shalli-fucking-popi, ah-ahn (Way, seh)

Shallipopi, ah, Shallipopi, ah

Shallipopi, ahn (Seh), ahn


[Verse 1]

The kẹlẹ want the pamper (Voltage)

Kẹlẹ want the— (Ah)

Baby, that's why I wan' chop this your body (Confirm)

No be today we dey ball like Kanté

I be Merlin, make I show you my magic

Press money, make we bobosi

Ah, I dey press money wey dey totori

Ah, he say, "Press money, make we bọbọsi, baby"


[Bridge]

(Ah) Ah-ahn, ah-ahn

Shalli-fucking-popi, ah-ahn

Ah, ah-ahn

Shalli-fucking-popi, ah-ahn


[Verse 2]

I'm allergic to poverty (Po', po')

Ajẹpako, e go shine one day (Shine, shine)

E no matter money wey you get, oh (Ehn?)

Ajẹbo, go still kpai one day (Kpai)

I'm allergic to you, gẹgẹ

No dey form, me and you go knack one day (Knack, knack and knack)

Baby girl, you do like say she no dey shit (No dey shit)

I'm allergic to that kind thing (That kind thing)

Baby, no dey do me that kind thing (That kind thing)

I'm allergic to that kind thing (That kind thing)

I'm addicted to last that shit

If e bust (Way), na Pluto way, that kind thing (Seh-seh, that kind thing)


[Pre-Chorus]

Ah, kẹlẹ want the pamper (Kẹlẹ wan')

Why you wan' dey touch my shit?

Girl, you know you ain't up to standard (Confirm)

That your body dey tension me (Tension me)

Baby, put that nyash on me (On me)

"Baby, how much you fit chop?"

She tell me she go spend all my pension


[Chorus]

Surely, oh (Oh), ah-ahn

I'm allergic to broke-ass bitches (Ah-ahn, ah-ahn)

(Ah-ahn) I'm allergic to [una odd][?] (Wahala)

(Ah-ahn) I'm allergic to broke-ass bitches

Bye-bye, you no fit see me finish

I'm allergic to [una odd][?]


[Post-Chorus]

Ah-ahn, ah-ahn (Confirm)

Ah-ahn

Shalli-fucking-popi, ah-ahn (Way, say, see am)

Shallipopi, ah, Shallipopi, ah

Shallipopi, ahn, ahn