Samzy Bullion once again oo
Once again
Haha ha let's go
Kilode ta n sera wa
Kilode Kilode ta n sera wa
Shebi ore la n pera wa
Shebi ore la n pera wa
A de wa Para wa o
A de wa sera wa o
Bcos of the money eee eee
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dy pray for me too.(Amen)
As I Dey Wish you well o (amen)
Shey you dy wish me well o (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too
Una fake smile no reach Belle o, Belle o, Belle o
Una fake smile no reach Belle o, belle o, nanana Belle o
Una fake smile no reach Belle o
O lepo, O Lata, O lepo
Una fake smile no reach Belle o
Nanana yeah yeh
Verse
ARAYE manika if you buy Benz dem go say na ritual
ARAYE manika dem give you smoke without a RIZLA
ARAYE MA wicked o..
To help you dem want make you see hell o
ARAYE MA wicked o, na wetin you talk dem one put ear ooo...
Hook
Una fake smile no reach Belle o , Belle o, Belle o
Una fake smile no reach Belle o, belle o, nanana Belle o
Una fake smile no reach Belle o
O lepo, O Lata, O lepo
Una fake smile no reach Belle o
Nanana yeah yeh o
Chorus
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dy pray for me too.(Amen)
As I Dey Wish you well o (amen)
Shey you dy wish me well o (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too
Una fake smile no reach Belle o , Belle o, Belle o
Una fake smile no reach Belle o, belle o, nanana Belle o
Una fake smile no reach Belle o
O lepo, O Lata, O lepo
Una fake smile no reach Belle o
Nanana yeah yeh o
Kilode ta n sera wa
Kilode Kilode ta n sera wa
Shebi ore la n pera wa
Shebi ore la n pera wa
A de wa Para wa o
A de wa sera wa o
Bcos of the money eee eee
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dy pray for me too.(Amen)
As I Dey Wish you well o (amen)
Shey you dy wish me well o (amen)
As i dey Pray for you (amen)
Shey you dey Pray for me too
Una fake smile no reach Belle o, Belle o, Belle o
Una fake smile no reach Belle o, belle o, nanana Belle o
Una fake smile no reach Belle o
O lepo, O Lata, O lepo
Una fake smile no reach Belle o
Nanana yeah yeh o
BRAINEONTHEMIX