Hell Cat

By Ruger

On BlownBoy Ru

Released on March 27, 2025

Thumbnail

[Intro]

You gotta know what you’re doing

We coming off a world tour

We killing shit, global

Let niggas know Ru

'Cause it’s like I don’t think they understand

[Pre-Chorus]

If you no see am happen na story

Don’t ruin my day for me

I ain’t got no time on my rollie, hm

As I no see who go help me dey roll my kpoli

I’m guessing we’re done, call it a night

No be do or die, I’m sorry my jolie

Jolie oh-oh

Man too blessed and you know

And when you mention my name, all the girls go down

I used to trek on the road

Now I got wheel options, so hard to choose one

All o'er globe the girls dem know how much I care for them

Shey you hear say London girls chop me like Nando’s

Hear me well when I say

[Chorus]

Otilo

It’s far gone like a hell cat on a free road

O di ọlá

If you see me again, be like say you see ghost

Otilo far

Say she wanna get back with a brother

Ọmọ I’ve gone far

Hell yeah

[Interlude]

I told niggas we ain’t playing games

Test us and you’ll see we're the chosen ones

Why it’s like

I can’t lie, I don’t even know how to explain it

It’s mad

[Verse]

Where una dey?

Where una dey, yeah, yeah?

For my front repeat wetin you say

'Cause na my dey I dey, jeje

Before you match my tail

Wọn ma ba mi wa e de'le, yeah, yeah

But for now I dey L.A

When I’m back you’re dead (Pree that)

You want my dark side

What you seek you go find

Line between peace and war tiny

Either I don’t go at all or go hard

Extreme measures I’ll take won’t let you go lad

Pray that I won’t take this matter to heart

Everyday steady listen to my soul rant

Swear you don make your bigger bro mad

You don’t want to go that route yeah, ah