Released on November 15, 2022

98K Views

Thumbnail

[Intro]

Cook that thing


[Pre-Chorus]

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside, we no dey house

No dey look for us, we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope oh-oh-oh-oh


[Chorus]

See, I'm ahead of them, asiwaju

I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni'lu mi, you go collect oh

See, omo na me dey lead, asiwaju

I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni'lu mi, you go collect oh


[Verse 1]

Cheers to my friends and clique

When I call, demma all pulling up quick

Strapped up with the guns and the swords and things

Bring hеll to anybody wey try test me

I'm your daddy, I'm your unclе, I'm your popsy

I be old man, no go dey call me "Gen Z"

Bredda see

Steady giving them gap, mo ti lo far

They can never near me

As my lover, lover, just go

My oyinbo wife, don show

Omo, my polo white, my face show

Sweet boy for life, they don't know

Your serious babe dey worry my phone

E don dey sup for back, you don't know

Everyday we dey run am on code

You suppose to know how the thing go


[Pre-Chorus]

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside, we no dey house

No dey look for us, we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope oh-oh-oh-oh


[Chorus]

See, I'm ahead of them, asiwaju

I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni'lu mi, you go collect oh

See, omo na me dey lead, asiwaju

I'm a fucking baller, Ighalo ni mi

No man fit talk shit to me

Ni'lu mi, you go collect oh


[Verse 2]

Omo, na different steeze

Singlet, belt, and ripped out jeans

Man too wise, I no fit loose that cheese

Oluwa thunder my body with blessings

Ogbeni, ogbeni leave that thing

When I say kukuruku cook that thing

Who dey check?, who dey check am?

Oya look that thing

Face white, yansh black, I rebuke that thing

Make nobody try stress me, I no be JJC

I don't if you get it on a top rating

Affiliate with the best team, you wan race me

We no dey do the same thing, hmm, hmm

Canoe no be jet ski, omo you say wetin?

No go reason me less, omo, you go chop crapping

I do it diligently, won le mi

Won le ba mi


[Outro]

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside, we no dey house

No dey look for us, we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope oh-oh-oh-oh

Man getting high till I fade out

If the vibe no pure, on my way out

Hullabaloo anytime we step out

The men dem outside, we no dey house

No dey look for us, we no dey house

You no dey see the mula we don spray out

Thank God say the maga don pay out

Ope oh-oh-oh-oh