Hustle

By Rezzy

Released on September 23, 2019

7K Views

Thumbnail

[Intro]

Yeah

Yung Rezzy mehn


[Hook]

Say I dey hustle everyday

So Oluwa make make my way

Oluwa bless my hands

We no do dey hustle in vain

Na only to blow na remain

We want both the money and the fame

Say we no come here to play


[Verse]

As we dey work, we dey pray

We dey hustle, make e pay

Make e pay with no delay

Make e dey fast like say na relay

Oluwa cover me cover my picker

That's why we dey use mercyland their sticker

Omo this song good e go burst your speaker

Blessin's of honey bring am make I lick am

Bless my ten fingers I pray I get bigger no plus up but still I know say we go make am

My blessing's na ocean and you no fit lake am

Na Wilsonee line I just say make I take

If money na dirty one day I go rake am

Like King$tainz my mama told me I go make am

Some get garri but still the no sabi bake am

Na true story because me I no dey fake am

Words from the wise brother no go mistake am

Prison na one kind of house every time e dey always dey vacant

Better use your brain unless you go enter

As for me baba me I no wan taste am

I know nigga's wey dey inside them dey flex am

I know say them dey regret am

Always use your head nai be the lesson

No dey rush wait for your blessing's

Billi told me that's the best thing

Make mama proud that's the first thing

I know one day I'll be flexin' and I'll buy me a car no more trekkin'

And to make hater's shame na the next scene

Young boy with really big dreams money minded comin' out with big skit's


[Hook]

Say I dey hustle everyday

So Oluwa make make my way

Oluwa bless my hands

We no do dey hustle in vain

Na only to blow na remain

We want both the money and the fame

Say we no come here to play