Overdose

By Reminisce

Thumbnail

Oh baby baby tell me what you want

I dey feel like sey you don turn to waka waka

'Cause you no dey pick my call

Girl I want to know abi you don't want to do again

The thing be say I love you die, I hope you know

Mo gbe ẹ s'ori bi gele orekelelẹwa

Wetin no lost I go dey find am

Come closer to me make I dey grind am

O fẹ gba bẹ a le lọ registry

A maa titrate, you know chemistry

And this love is over-overdose

And my heart carry over-overload

Gbe sun mọ mi baby ko ma-ko ma roll

You carry over, carry over-overload

If you look me through my eyes o bobo

You will know what just I like o baby

Yes I feel the way you're feeling odo, ooohh

I like the way you let me drive you crazy

I'm not like Amina, boy me I like your stamina

O she mi girigiri, o da bi oti, you just dey pami now

I'm not like Amina, boy me I like your stamina

O she mi girigiri, o da bi oti, you just dey pami now

And this love is over-overdose

And my heart carry over-overload

Dance with me o baby ko ma-ko ma roll

Carry over, carry over-overload