Trouble Maker

By Rema

On RAVAGE - EP

Released on October 27, 2023

17K Views

Thumbnail

[Intro]

(Ob', Obah)

Another banger


[Verse 1]

How many dues wey the boy don pay?

How many insult I go take, ah?

Address your shit like I'm Jahgo

I've been like this straight from the get-go

I no dey take eye see loose bread

If you miss your show you know say me I go take am

Up my money 'cause your promoter desperate

Make una no vex, na my money be my mandate


[Pre-Chorus]

Omo, many my country people eye red, oh

My eye red for the green, that's yellow

Some call me hybrid, and some call me hollow

Keep who I really be on a low, low

Day and night, all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

I dey pest my opps, make them restless on schedule


[Chorus]

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me

Make you sef reason

E better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet


[Verse 2]

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa

You better relocate, I dey some closer

Even if na red I go tackle oh

Shebi na vex you go vex?

Omo werey me I no dey talk but try me first

Better save your money, this game no be my best-dressed

Bought my first land since I was seventeen

You know steady grinding

Nothing wey you go show me wey go really surprise me


[Pre-Chorus]

Omo, many my country people eye red, oh

My eye red for the green, that's yellow

Some call me hybrid, and some call me hollow

Keep who I really be on a low, low

Day and night, all my guys dey hustle

Every penny dey touch my circle

Omo, I dey pest my opps, make them restless on schedule


[Outro]

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me

Make you sef reason

E better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker

I go disturb everybody

Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me

Make you sef reason

E better say they no call me nobody

I go still pass everybody even though say una use extra sheet