Released on April 28, 2023

105K Views

Thumbnail

[Intro]

London

Another banger


[Chorus]

Come here, wetin dey worry you?

Bring body make I rock am, yeah, yeah

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you?

Why you wan dey buga wọn?

Shey you be Kizz Daniel ni?

You better drop your body armor


[Post-Chorus]

Soco, ah

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy

Baby, allow me

Tip you off with alawi


[Refrain]

See body oh (See body, see body oh)

Egba mi oh (Egba mi, egba mi oh)

E dey burst my bololo

E dey burst my bololo (E dey burst my bololo)

Please help me oh

Me I don jam wetin pass me oh


[Chorus]

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)

Bring body make I rock am (Yeah, yeah)

I know you senior me (Me)

I get money pass your papa (Pass your papa, oh)

Wetin you want wey I no fit do for you? (For you)

Why you wan dey buga wọn? (Wọn)

Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)

You better drop your body armor


[Verse]

You too dey form with this love of a thing, baby eh, lend me, lend

I get pounds for you, you wan dey do like say eh, naira no dey end

You too dey stiff, dey do like say your waist no dey eh, e no dey bend

Oya follow my command, baby, do like I do

Baby, front and back

Gimme boom-baka-boom


[Post-Chorus]

Soco, ah

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy

Baby, allow me

Tip you off with alawi


[Chorus]

Come here, wetin dey worry you? (Worry you, uhh)

Bring body make I rock am (Yeah, yeah)

I know you senior me (Me)

I get money pass your papa (Pass your papa, oh)

Wetin you want wey I no fit do for you? (Wetin you want wey I no fit do for you?)

Why you wan dey buga wọn? (Buga wọn)

Shey you be Kizz Daniel ni? (Mhmm)

You better drop your body armor


[Post-Chorus]

Soco, ah (Ayy)

Sofry with this body

Make we run am on a lowkey

Baby, you know me

E get as you go move wey I no go 'gree

Come make I drive your mhm

Come make I drive this your jalopy