Never

By Reethym

Thumbnail

Reethym to your soul o oh

So so Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Never Never leave

Never never leave me please

E be you wey dey give me peace

If you try to leave

Fit to call police

Oh noooo! my Rihanna o

Girlie na you be my odo o

And I salute your commodore o

Komaselomi kosomono o

So so Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Orobo kibo

Girlie your love na Fire o

And me no ready Retire o

This your body na wire o

Me sef I come with my plier o

Shekere body o

She dey shakey her shekere body

Shawty say she no go telli mummy o

Shawty wan to dey do me anoti o

Anoti o

Shekere body o

She dey shakey her shekere body

Shawty say she no go telli mummy o

Shawty wan to dey do me anoti o

Never Never leave

Never never leave me please

E be you wey dey give me peace

If you try to leave

Fit to call police

Oh noooo! my Rihanna o

Girlie na you be my odo o

And I salute your commodore o

Komaselomi kosomono o

So so Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Orobo kibo

Never never leave me alone o

Cus e be like sey you carry overload o

Na your gigabyte me I want to download o

My sweetie tomato

My sweetie potato

Shekere body o

She dey shakey her shekere body

Shawty say she no go telli mummy o

Shawty wan to dey do me anoti o

Anoti o

Shekere body o

She dey shakey her shekere body

Shawty say she no go telli mummy o

Shawty wan to dey do me anoti o

Never Never leave

Never never leave me please

E be you wey dey give me peace

If you try to leave

Fit to call police

Oh noooo! my Rihanna o

Girlie na you be my odo o

And I salute your commodore o

Komaselomi kosomono o

So so Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Somiso

She dey do me Isokuso

Doremi or na Somiso

Dis our love Orobokibo bo bo

Orobo kibo