Shatta Wale

By Reefer Tym

Released on May 1, 2017

Thumbnail

Verse:

Hear me, make I talk to you squarely

Suzzy, the way you wyne make I watch you like TV

K3 ikikil3 speedy di, b33 eepkitishi

Noko nfee l3 yigyigi, she dey want make I find that thing

She say Reefer, repeat again, bad boy, kick it again

B)ni ofe), it dey bost my brain

Nohew)) ikon) make she like my thing

Girl sey

Hook:

I dey come like (Shatta)

She dey call me the number one (Shatta)

Enter the net (Shatta)

Ek33 maami f33 mi ji (Shatta)

I dey come like (Shatta)

She dey call me the number one (Shatta)

Enter the net (Shatta)

Ek33 maami f33 mi ji (Shatta Wale)

Verse:

Yipi yipi yah yipi yeh

Girl with the coca cola body shape

She get Yvonne Okoro body

Wey she try fine pass Omortola for the face

The way you roll it, girl control it

You make i hol it, open and close it

She say Reefer, repeat again, bad boy, kick it again

B)ni ofe), it dey bost my brain

Nohew)) ikon) make she like my thing

(Girl sey)

Hook:

I dey come like (Shatta)

She dey call me the number one (Shatta)

Enter the net (Shatta)

Ek33 maami f33 mi ji (Shatta)

I dey come like (Shatta)

She dey call me the number one (Shatta)

Enter the net (Shatta)

Ek33 maami f33 mi ji (Shatta Wale)