Same Energy

By Prettyboy D-O

On Wildfire

Released on June 19, 2020

Thumbnail

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

Money come, money go kpa kpa kpa

Everyday kpo kpo kpo

Money come, money go kpa kpa kpa

Everyday kpo kpo kpo

Streets no dey show mercy

No dey come my side come dey form Messi

Brother for my side we no dey wear jersey

Till the day a n die, my street go still rep me

Ahhhh

Shey na mugu dey write for my head

Come dey reason na me wey dey jonze

Keep the love, make una gimme the kpa

Ogbeni pls leave me alone

My level go cancel your level, my power go strike out your power

You no go fit

My level go cancel your level, my power go strike out your power

See you no go fit

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

My city treat me like a champion

But me I no dey really like attention-tension

Cos na the money wey dey talku talku

When you get am, dey go chopu knuckle chopu knuckle

If you no get am, dey go talku talku

No be fiction fiction

Bros you dey better pay attention-tension

Now they feel me like na Shina Peters

Representing all the realest n

When I dey, nobody give me dinner

Where dem dey when momma dey hospital

Ogbeni make dey clear my road

No obstruct me from my vision vision

Always standing on our toes, our enemies dem dey for mission mission

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

Na the same energy wey you give to me

You go keep am now, when you see me

Shey na mugu dey write for my head

Come dey reason na me wey dey jonze

Keep the love, make una gimme the kpa

Ogbeni pls leave me alone

My level go cancel your level, my power go strike out your power

You no go fit

My level go cancel your level, my power go strike out your power

See you no go fit