[Refrain]
The way I feel about you
Nothing wey compare to you
Nwa malụ mma, chie m obi o
Bịa nso ka i suo m ọnụ o
See, anything you say, I'll do
Ị na-atọkalị mụ, item two
You go put me for gbagharịa
I no fit wait for you to ring my tanana
[Chorus]
I just wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi delụ edenụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o)
Wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi delụ edenụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o), eh-eh, eh-eh-eh
[Verse 1]
See, you don't have to worry o
I go pull up early in the morning o
Ogechukwu, answer, I am calling o
Maka Chukwu, only you dey turn me on
With a smile on my face when every other person na-awa m isi o
I go dey by your side, no go leave you, mgbe ụmụ ụwa na-esu gị imi o
Nwa, na only you go be my nurse (Mm-mm-mm)
Make my onyokometer burst (Mm-mm-mm)
See as the security tight
Mepeelụ m, ka ife kpọtụba tonight
[Chorus]
I just wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi delụ edenụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o)
Wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi delụ edenụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o), eh-eh, eh-eh-eh
[Verse 2]
Ụdala nwa nnu
My mmanụ aṅụ, ị bụgodi apụnanwụ
Mụbagodi amụ, i melụ ka obi kaa mụ
And m chọkwaa gị, ọ na-eme ka ajụ paa mụ
I don dey reason ije love, gwa m ee, ka o mee for you o
Ife ya eme echi, ya mekwaa today o
As long as you go dey my side, jide m o
The way, the way
[Refrain]
The way I feel about you
Nothing wey compare to you
Nwa malụ mma, chie m obi o
Bịa nso ka i suo m ọnụ o
Anything you say, I'll do
Ị na-atọkalị mụ, rice and stew
Say you dey knack my head kalama
I no fit wait for you to ring my tanana
[Chorus]
I just wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi delụ edenụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o)
Wanna show the world say I (Love you, love you)
Ife Chi taba ọkụ o (Baby o, baby o)
Anything wey go break us (Never o, never o)
I say we go dey o (Forever oh, ever o), eh-eh, eh-eh-eh
[Outro]
Mix Monster