Quaranting

By Peterition

Released on May 17, 2019

Thumbnail

[Intro]

Quaranfine Quaranting

This is absolutely bonkers

I want you


[Chorus]

My sweetie eh

I never see you for one month I’m lonely eh

Quarantine’s got me going crazy eh eh

Abeg come my side make we jolly eh eh eh eh

Quaranting

Pick your FaceTime make we faji

Thunder fire social distancing eh

I no fit wait till August I want you


[Verse 1]

They say school’s out pandemic (Demic demic)

These days got me thinking about our love magnetic (Eh eh eh eh)

And I can’t stop thinking about you

Come back to me my girl I want you

Voicemail, missed call, longing for your love (Simi will call you back)

Those five hours yesterday they weren’t enough (Can’t have too much)

Like play play I ran away after that your cough

But this cuffing season another reason why I want you


[Chorus]

My sweetie eh

I never see you for one month I’m lonely eh (So lonely)

Quarantine’s got me going crazy eh eh (Going crazy)

Abeg come my side make we jolly eh eh eh eh

Quaranting

Pick your FaceTime make we faji

Thunder fire social distancing eh

I no fit wait till August I want you


[Verse 2]

She say who be this guy wey dey sing song

Wey dey play the girl like ping pong

I pray say I fit to live long

So me I fit dey chop like politician (Eh eh eh eh)

Federali lock me up in quaran-tine

And I miss you baby

Then she start to laugh at me

Tell me that it's quarantine

Same girl who used to form for me

Now she come dey fall for me (Yeah)

But me I no wan chop corona

So can we practice social distancing

Same girl who used to form for me (Yeah)

Now she come dey fall for me (Nooo)

But me I no wan chop corona

So can we practice social distancing


[Chorus]

My sweetie eh

I never see you for one month I’m lonely eh (So lonely)

Quarantine’s got me going crazy eh eh (Going crazy)

Abeg come my side make we jolly eh eh eh eh

Quaranting

Pick your FaceTime make we faji

Thunder fire social distancing eh

I no fit wait till August I want you


[Outro]

Pandemic (Pandemic)

Magnetic (Netic netic)

Sticks and stones may break my bones

But enjoyment will kill me

I want you