Released on December 21, 2018

Thumbnail

[Intro: Mayorkun]

Aii

Aii

Damn!

She say ola ola, ola ola ola ola, ola

See wahala, hala, hala, hala eh


[Verse 1: Peruzzi & Mayorkun]

Girl am the one for you, I'll make you feel comfortable

Yes I'ma show you off, I'll blow you off and that's just the truth

I'd do anything for you, give you my kidney too

Forget my side chicks dem no fit get me, even if dem use juju


[Pre-Chorus: Peruzzi & Davido]

Trust me, I'd come for you

'Cause calamity girl I'd burst for you

Man ah shut down, that thing or two

Na dem dey rush me, eh

I'd come for you

Spiritually physically come for you

And if you want to play I go call for you


[Chorus: Peruzzi & Mayorkun]

Ola, Ola show me wahala

She talk say I no halla but no be why she dey para

She say oga

I don send you my aza because say I no answer

She wan hold me for trouser

She say ola ola, ola ola, ola, ola, ola eh

See wahala, hala, hala, hala hala hala eh

She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh

See wahala, hala, hala, hala hala hala eh


[Verse 2: Peruzzi & Mayorkun]

I don't know what to say, she's unbelievable

Your body madness, scatter my concept, I don't know what to do

Ole-ole, oleku

Peruzzi tell me, wetin man go do?

She gat me acting like a fool, uh-uh


[Pre-Chorus: Peruzzi & Mayorkun]

Trust me, I'd come for you

'Cause calamity girl I'd burst for you

Man ah shut down, that thing or two

Na dem dey rush me, eh

I'd come for you

Spiritually physically come for you

And if you want to play I go ball for you


[Chorus: Peruzzi & Mayorkun]

Ola, Ola show me wahala

She talk say I no holla but no be why she dey para

She say oga

I don send you my aza because say I no answer

She wan hold me for trouser

She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh

See wahala, hala, hala, hala hala hala eh

She say ola ola, ola ola, ola ola, ola eh

See wahala, hala, hala hala hala hala eh