Hypertension

By Peruzzi

Released on August 12, 2022

Thumbnail


[Intro]

Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension


[Verse 1]

I see the signboard (Signboard)

Wey say warning (Warning)

'Cause your body dangerous

But me I no dey hear word (Hear word)

I dey here till morning (Morning)

And that's on period (Period)


[Pre-Chorus]

If na style, you get style

If na moves, you get moves, for days

Sotey Sotey Sotey

Other boys dem hoping, boya

You get something for them (Nothing, nothing for them)


[Chorus]

How

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Oh ye yе ye ye ye yе

Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension

Oh ye ye ye ye ye ye

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension


[Post-Chorus]

(Mami what you working with)

(Oh baby show me working)

(Show me working, show me working)


[Verse 2]

See person figure (See Person figure)

Man dem wan figure your body (Figure your body)

Omo make I take better picture

My people gast see this your body (This your body)


[Pre-Chorus]

If na style, you get style

If na moves, you get moves, for days

Sotey Sotey Sotey

Other boys dem hoping, boya

You get something for them (Nothing, nothing for them)


[Chorus]

How

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Oh ye ye ye ye ye ye

Ikepe wey you carry for section e don cause hypertension

Oh ye ye ye ye ye ye

This thing wey you carry for section

Don cause hypertension

Ikebe wey you carry for section e don cause hypertension