Released on April 9, 2021

Thumbnail

[Intro]

Wawawa


[?]

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Fash on the beat

Yeee ye ye ye


[Bridge]

Nne biko don't jonze

My love be the koko

My love be the koko

Come again

Nne biko don't jonze

My love be the koko

My love be the koko


[Pre-Chorus]

That's why everyday (everyday)

Na me dey for you (na me de de de)

Kilode (kilode)

Wetin I no do (for you)

Everyday

I say na me dey for you

Kilode (kilode)

Wetin I no do for you


[Chorus]

For you to show me your color

Show me your color


[?]

Wetin you give me I no know

Say me I no know (set up oo)


[Verse: Set Up]

Your body like sweet sixteen omo

Omo you fine and clean

Say your body dey burst my thinking omo

So I no fit die and leave omo

Many many connect done (uhn)

Many many things wey my eyes don see

But girl you be like oppression (uhn)

Omo no be oppression (uhn)


[Bridge]

Nne biko don't jonze

My love be the koko

My love be the koko

Come again

Nne biko don't jonze

My love be the koko

My love be the koko


[Pre-Chorus]

That's why everyday (everyday)

Na me dey for you (na me dey for you)

Kilode (kilode)

Wetin I no do (for you)

Everyday

I say na me dey for you (na me dey for you)

Kilode (kilode)

Wetin I no do for you


[Chorus]

For you to show me your color

Show me your color


[?]

Wetin you give me I no know

Say me I no know

Outro:

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye (ye ye ye ye)

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye

Ye Ye Ye Ye

Yeee ye ye ye