Released on April 9, 2021

Thumbnail

[Intro]

Santamarakurababa eh baba

Eh baba

Speroach beats

O baba, Eh baba

Santariababa

Riababa ehhh (wayese)

Strong grace and mercies (eh baba)

And anointing oil combined (Santamarakurababa eh baba)

Loose


[Bridge: Peruzzu]

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

No minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

And I no minus (chai)


[Verse: Peruzzi]

For a long time you don cover me so

They can't touch me again

If e no be you wey cover me so

They for don takе me away

Man dem wey know mе before

They no know me again

They don try but they can conquer the boy

They can't hold me again


[Bridge: Peruzzi]

This Love

There's something about it (I say me I, I say me I)

I can't do without it (Baba this love)

There's something about it (I say me I, I say me I)

I can't do without it

This Love

There's something about it ('Bout it)

I can't do without it

There's something about it (Luuuush)

I can't do without it


[Chorus: Peruzzi]

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

No minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

And I no minus (aye)


[Verse 2: Patoranking]

On my knees I dey cry to God (eh Baba)

My God dey for my back and e no dey sleep

That's why I- (Santamarakurababa eh baba)

E sure me die E sure me die E sure me die

As a ghetto man say I go wear suit and tie

E sure me die E sure me die E sure me die

Profiting on my business and e go multiply

I just dey denge

I dey denge dey pose

Every party wey dem open dem close

Sorry man if I no fit compose

I'm a top star

Count me as one of those

And me say God willing God willing

Yeah we never gonna stop winning stop winning

Forever chilling and bubbling bubbling

From my heart me say

This is what me pray everyday


[Bridge: Peruzzi & Patoranking]

This Love

There's something about it (I say me I)

I can't do without it (Baba this love)

There's something about it (I say me I, I say me I)

I can't do without it

This Love

There's something about it (something)

I can't do without it (This Love)

There's something about it (Loose)

I can't do without it


[Chorus: Peruzzi]

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

No minus

Baba God

I say na you wey dey carry my cross

You talk say make I no hustle by force

So everyday me I dey county my plus

And I no minus (aye)

Outro:

Eh Baba

Kpri eh Kpri eh Kpri eh

(Loose)

Santamarakurababa eh baba