Released on July 18, 2014

Thumbnail

[Intro]

Oga Nla himself

It's Pasuma Wonder o

Abo

Dj Toxiq on the beat

Abo

Abo o


[Chorus]

Everyday, everyday

On my knees, I dey pray

For the blessing wey dey come my way

And the good things wey dey come my way

Everyday, everyday

All my people don dey celebrate

For the blessing they see all around o

I thank God for my life o

Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

All my lelelelelеlelelelе lady o, lady o

All my lelelelelelelelele lady o, lady o

Daddy Fuji wa sere (oh)

Iya ibeji wa jaiye oh (oh)


[Verse 1]

Too much money spending (spender)

Iro si na founding (founder)

Everybody dancing

The money na non stop

Oluwa gbemileke o

Everything is okay o


[Chorus]

Everyday, everyday

On my knees, I dey pray

For the blessing wey dey come my way

And the good things wey dey come my way

Everyday, everyday

All my people don dey celebrate

For the blessing they see all around o

I thank God for my life o

Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

Oya patewo, patewo, patewo, patewo


[Verse 2]

Pasuma Wonder o

Some of them dey wonder o (wonder o)

I started from the gutter o

But no I don dey run town

Nitori pe oluwa lo se o

Kin se omo eniyan o

Kin se omo eniyan o

Won ti se ta lo ti e pe o

Abo, abo, abo, abo

Abo, abo, abo, abo

Abo, abo, abo, abo

All my lelelelelelelelele lady o, lady o

All my lelelelelelelelele lady o, lady o

Daddy Fuji wa sere (oh)

Iya ibeji wa jaiye oh (oh)


[Chorus]

Everyday, everyday

On my knees, I dey pray

For the blessing wey dey come my way

And the good things wey dey come my way

Everyday, everyday

All my people don dey celebrate

For the blessing they see all around o

I thank God for my life o

Abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya say abo (abo), abo (abo), abo (abo), abo (abo)

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

(All my lelelelelele)

(All my lelelelelele)

Say abo

(All my lelelelelele)

(All my lelelelelele)

Oya patewo, patewo, patewo, patewo

Oya patewo, patewo, patewo, patewo


[Outro]

Yes o

Ehen

Oya

Frankie Free, let’s go man

It's Pasuma wonder