[Intro: Mr. P]
P-Square!
Hey! Hey!
Ah-ha
Alléz! Alléz!
Alléz! Alléz! (Ah-ha)
Let's go!
[Chorus: Mr. P]
Otu de, oya sare wa gba kekere (Kerewa, woah)
Atu ti de, oya burukutu, make we sarabara, oh-eh
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekini, ni-ni, ni
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekina, na-na, na
Ehen!
[Verse 1: Mr. P]
I got the power (Eh)
Me I no dey bother (Yeah)
I no be footballer
But I sabi do the Ronaldo (Let's go!)
I got the power (Ha)
Me I no dey bother (Ehen)
I no be footballer
But I sabi do the Ronaldo
[Pre-Chorus: Mr. P]
Take it (Ha), take it (Hee)
Alhaji (Uh-huh), ehen (Listen)
Take it (Ha), take it (Orijo)
Alhaji (Okay), ehen (Heh)
Oya show, no wahala ('Hala)
You dey make enemy go madder (Madder)
Baby go, go harder (Ehen)
You dey make me wanna craze (Oya now)
[Chorus: Mr. P]
Otu de, oya sare wa gba kekere (Kerewa, woah)
Atu ti de, oya burukutu, make we sarabara, oh-eh
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekini, ni-ni, ni
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekina, na-na, na
Ehen!
[Verse 2: Rudeboy]
We don go with another (Yes)
Wey go take una further (Yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders (Alléz)
We don go with another (Yes)
Wey go take una further (Yes)
Na we be the brothers
Wey dey scatter all over the borders
[Pre-Chorus: Rudeboy, Mr. P]
Take it (Ha), take it (Hee)
Alhaji (Uh-huh), ehen (Listen)
Take it (Ha), take it (Orijo)
Alhaji (Okay), ehen (Heh)
Oya show, no wahala ('Hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go harder (Ehen)
You dey make me wanna craze (Oya now)
[Chorus: Mr. P]
Otu de, oya sare wa gba kekere (Kerewa, woah)
Atu ti de, oya burukutu, make we sarabara, oh-eh
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekini, ni-ni, ni
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekina, na-na, na
Ehen!
[Bridge: Rudeboy]
Kuruba! Hey!
Kuruba! Hey!
Kuruba! Ahan, P-Square
Alléz!
Alléz!
Alléz! (Ahan)
[Pre-Chorus: Rudeboy, Mr. P]
Take it (Ha), take it (Hee)
Alhaji (Uh-huh), ehen (Listen)
Take it (Ha), take it (Orijo)
Alhaji (Okay), ehen (Heh)
Oya show, no wahala ('Hala)
You dey make enemy go madder (Madder)
Baby go, go harder (Ehen)
You dey make me wanna craze (Oya now)
[Chorus: Mr. P]
Otu de, oya sare wa gba kekere (Kerewa, woah)
Atu ti de, oya burukutu, make we sarabara, oh-eh
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekini, ni-ni, ni
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekina, na-na, na
Ehen!
Otu de, oya sare wa gba kekere (Kerewa, woah)
Atu ti de, oya burukutu, make we sarabara, oh-eh
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekini, ni-ni, ni
Oya shekini, ni-ni, ni (Kuruba)
Oya shekina, na-na, na
Ehen!
[Outro: Rudeboy]
Hey! Hey!
Ah-ha
Alléz! Alléz!
Alléz! Alléz!
Let's go!
Awesome