[Intro]
E no good, e no good, e no good, yeah
Iye, yeah, yeah, yeah, eh
Ah, ah, ah
(P-Square)
(Ain't nobody gonna break your way close to me, close to me)
(You gotta be what you wanna become to me, 'come to me)
(All those people wey dey think say)
You no go be (What you wanna be but you gots to be)
[Verse 1]
I remember when we dey carry our CD
To find someone wey go listen to our song (Song)
To say nobody wanna get close to us (Us)
This is what we feel inside (Yo, yo)
Make una dey listen good (That's right)
All these musicians wey you frustrate, they no be fools
You dey inside your office just dey feel so good
Wey dey bring your CDs
You scrutinize and then this is what you do
[Pre-Chorus]
You make them feel so sad (Ooh), you criticize their song (Ooh)
Make it look so bad (Ooh), dey try to make them mad (Ooh)
Now it's all gone (Ooh), to fight them back (Ooh)
God give us the love (Ooh), and then you say-ay-ay-ay
[Chorus]
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna be, trust in me
All those people wey dey think say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna be, trust in me
All those people wey dey think say you no go be
What you wanna be but you gots to be
[Verse 2]
Though, oh, have you no dey shame
'Cause you know this game, you dey try to dey use your ways
Recording companies, I don't wanna mention names
Especially then, make you can try to make a change
Tell me why you think say music no dey move? (Why you think say music no dey move?)
Why they no dey listen to our song? (Why they no dey listen to our song?)
And the tribalism don take over the show (Yes o)
And this is what they do
[Pre-Chorus]
They make you feel so sad (Ooh), they criticize your song (Ooh)
Make it look so bad (Ooh), then they try to make you mad (Ooh)
Now it's all gone (Ooh), to fight them back (Ooh)
God give us the love (Ooh), and then you say-ay-ay-ay
[Chorus]
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna be, trust in me
All those people wey dey think say you no go be
What you wanna be but you gots to be
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna be, trust in me
All those people wey dey think say you no go be
What you wanna be but you gots to be
[Bridge]
Gots to be (Gots to be)
Gots to be (Gots to be)
What you wanna be (What you wanna be)
What you wanna be (What you wanna be)
Who you wanna be (Who you wanna be)
Who you wanna be (Who you wanna be)
My destiny (My destiny)
Gots to be (Gots to be)
[Reprise]
Tell me why you think say music no dey move? (Why you think say music no dey move?)
Why they no dey listen to our song? (Why they no dey listen to our song?)
And the tribalism don take over the show (Yes o)
And this is what they do
[Pre-Chorus]
They make you feel so sad (Ooh), they criticize your song (Ooh)
Make it look so bad (Ooh), then they try to make you mad (Ooh)
Now it's all torn (Ooh), to fight them back (Ooh)
'Cause God gave us the love (Ooh), and then he say-ay-ay
[Chorus]
P-Square
Ain't nobody gonna break your way close to me (Nobody fit to block your way)
You gotta be what you wanna be, trust in me (Trust in me)
All those people wey dey think say you no go be (Talk to me)
What you wanna be but you gots to be (All those people wey dey think say you no go be)
P-Square (Yeah, yeah, yeah)
Ain't nobody gonna break your way close to me
You gotta be what you wanna be, trust in me
All those people wey dey think say you no go be
What you wanna be but you gots to be
[Outro]
(P-Square) P-Square
(Ain't nobody gonna break your way close to me, close to me)
(If you gotta be what you wanna be, come to me, come to me)
(All those people wey dey think say)
You no go be (What you wanna be but you gots to be)
(That's right)
(Uh-huh)
(Come on, come on)
(Uhn)
(Uhn)
(Yo, P)
(I want you to go on like this now, uhn)
(Come on, come on)
(Uh huh)
(That's right)
P-Square