Released on August 29, 2014

107K Views

Thumbnail

[Intro: Dave Scott, Rudeboy]

Ooh, ooh-ooh, ooh

Bring it on, bring it on

You, ooh-ooh-ooh

You, ooh-ooh

Bring it on

You, ooh-ooh-ooh

You, ooh-ooh

Oh

[Verse 1: Rudeboy]

Life no dey sweet oh, eh

If some people no dey hate o

So use your number six o

Dey calculate, you go see the ratio

The beef sef na meat o

Whether na asun, dem relate o

So bring your own crayfish o

We go mix o

Oh na

[Pre-Chorus: Mr. P]

Oh oh oh

Shey na dem talk say, we no go blow, oh

Oh oh oh

Shey dem dey see us now, we don dey glow oh

Take a look at me now-ow

Take a look at me now-ow

We running things in this town

Can't you see?

[Chorus: Dave Scott, Rudeboy]

I don’t care who you are

Where you from or what you do

Just as long as you chasing money

Do what’s right, never give up on it

Bring it on, bring it on

Are you ready, unu ready

No matter how you try, don't you ever fall

Keep your head up high and standing tall

Bring it on, bring it on

Are you ready, unu ready

No matter how you try, don't you ever fall

Keep your head up high and standing tall

And rising, rising, rising

Keep it high

Rising, rising, ri-ise

Bring it on

[Verse 2: Rudeboy]

This life e no easy

So much hustlin' and bustlin'

Everyone is strugglin'

So make you no dey believe say

Since everyone is chasing

You never gonna make it (lai lai)

Never say no, ooh

Never give up

Keep your head up

Standing tall

And for sure, ooh

You go turn it up

Burn it up

Turn down for what

[Pre-Chorus: Mr. P]

Oh oh oh (Hey)