[Intro: Mr. P, Rudeboy]
Ileke lo’ma jiya
Yeah
[Refrain: Rudeboy, Mr. P]
If I tell you say, "Girl, I love you"
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side, girl I don blow
But still girl, I don’t know
Cause now we get many many 'I do's
Wey get plenty aso ebi (Ileke lo’ma jiya)
Anything a man do
Plenty plenty eyes dey see (Ileke lo’ma jiya)
[Pre-Chorus: Rudeboy]
Please don’t leave me there, don’t leave me there
If you hold me tight, I go treat you right now
[Chorus: Rudeboy]
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
[Verse 1: Mr. P]
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!
[Refrain: Mr. P]
So if I tell you say, "Girl, I love you"
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side, girl I don blow
But still girl, I don’t know
Cause now we get many many 'I do's
Wey get plenty aso ebi (Ileke lo’ma jiya)
Anything a man do
Plenty plenty eyes dey see (Ileke lo’ma jiya)
[Pre-Chorus: Mr. P]
Please don’t leave me there, don’t leave me there
If you hold me tight, I go treat you right now
[Chorus: Mr. P]
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
[Verse 2: Rudeboy]
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see none of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!
[Refrain: Rudeboy, Mr. P]
If I tell you say, "Girl, I love you"
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side, girl I don blow
But still girl, I don’t know
Cause now we get many many 'I do's
Wey get plenty aso ebi (Ileke lo’ma jiya)
Anything a man do
Plenty plenty eyes dey see (Ileke lo’ma jiya)
[Pre-Chorus: Rudeboy]
Please don’t leave me there, don’t leave me there
If you hold me tight, I go treat you right
[Chorus: Rudeboy]
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
Girl, if any man put asunder (Away)
Thunder na for thunder (Away)
Run down we no go run down (Away)
We go jump bumper to bumper (Away)
[Outro: Mr. P]
Ileke lo’ma jiya
Ileke lo’ma jiya