Released on September 9, 2015

Thumbnail

[Intro: Orezi, Wizkid, Timaya]

It is the Ghen Ghen

Yaga

Woss

Kiddominant once again

Oh, ahan


[Verse 1: Orezi]

See me see trouble, oh, eh

See me see trouble, oh

Na who order the drink wey full table, oh?

Now everybody dey see double, oh

Eh-eh, baby go, go below

As you hear the beat just dey go, go below

Na party we dey no be gbobi oh

Oya start to dey wiggle and wobble low, eh-eh

Whether na Don P or Rosé (Rosé)

Too much money to troway (Troway)

Fine girls just dey shake (Dey shake)

Dem dey gbadun the way we dey play (Dey play o)

Omo iya Alhaja oh

What is the matter oh

Gbe kini wa kin raja oh

Orezi tide oh


[Chorus: Orezi]

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mo mi wa jen fisi fisi

I've missed your loving and kissing kissing

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mo mi wa jen fisi fisi

I've missed your loving and kissing kissing

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede


[Verse 2: Wizkid]

Oh my God! (Oh my God!)

I've been looking, I've been searching for love

Until I jam this girl wey make me to stop

Baby I go follow you

Anywhere wey you dey go baby I swear na me and you I go dey carry you go

We go dey dance skelewu o

It's you, girl

Anything I tell you na true, girl

Girl I want no one but you

Come make I show you life

I'm not gonna tell no lie

Girl I want no wife

Just want you for the night

[Chorus: Orezi, with Timaya, Timaya]

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mo mi wa jen fisi fisi

I've missed your loving and kissing kissing

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mo mi wa jen fisi fisi

I've missed your loving and kissing kissing

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede


[Verse 3: Timaya]

See, na your body (uh huh)

Na hin make people for area dey koshi

Anytime I look at you girl me I just dey act like an oloshi

Oya gum body

Come make me and you gum body

Hope say you no go tell somebody

Make me and you go turn buddy

See, I can see it in your eyes

You want me all the night

I'll make you feel alright, I swear I will never let you go

Inna the bed, inna the floor

Inna the bathtub, inna the car

Me I go nack you, me I go do you

Many many things that your eyes can't see (Sheyman on the mix)

[Chorus: Orezi, Timaya]

I can see it in your eyes

You want me for the night

Then sun mo mi wa jen fisi fisi

I've missed your loving and kissing kissing

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho fe j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede (woss)

Sho fe j’ogede, sho ma j’ogede


[Outro: Kiddominant]

Yeah, oh mu Rosé oh

Oh mu Champagne oh

Ko wa fe bami lole

Ko wa fe bami lole oh

Oh mu Rosé oh

Oh mu Champagne oh

Ko wa fe bami lole oh

Ko wa fe bami lole oh

Oh mu Rosé oh