[Intro]
Yeah, yeah, yeah
Good to go
Mr. Ragamuffin
Whoa, whoa
[Verse 1]
Alcohol is sweet
Bbut if you drink am too much, na problem
Ah, ya, ya-ya
No go dey do like Kunle
Anytime wey he drink, go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family, ya
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication (Na real matter o)
I tell Nkechi say, "Afurum gi n'anya"
She say, "Orezi, omo na the manya"
I say, "Baby, shey you go follow me go manya?"
She say, "Show me the money and we no go waya"
[Chorus]
Yawa dey o, yawa dey o
Yawa dey o, yawa dey o
Who carry meat on thе cooking pot o?
(I no know o)
I say who thief meat on the cooking pot? (Wе no know o)
(I no know)
Who carry meat on the cooking pot? Ye, eh-eh-eh
(I no know o)
I say who thief meat on the cooking pot? (We no know o)
(I no know)
[Verse 2]
Waka waka baby
Waka waka, waka waka, ah
Waka waka baby, eh
Waka waka, waka waka
Anywhere e dey happen, she dey for there
You get money, she want her share
24/7 she dey hotel
Ejiro eye don open o, she no dey fear
If fornication too much, you go carry gonor
You no dey use a condom, you go get gonor
No forget HIV e dey for igboro
So take am easy when you dey shout "YOLO"
Aye reti eleya mi o, bo lo fi t'Oluwa si
E n'je jaiye ori mi o, e fun mi l'Hennessy
[Chorus]
Yawa dey o, yawa dey o
Yawa dey o, yawa dey o
Who carry meat on the cooking pot o?
(I no know o)
I say who thief meat on the cooking pot? (We no know o)
(I no know)
Who carry meat on the cooking pot? Ye, eh-eh-eh
(I no know o)
I say who thief meat on the cooking pot? (We no know o)
(I no know)
[Bridge]
If e lady say she no wan do
Abeg, leave am, abeg, leave am, abeg, leave am
No dey force am, no dey force am
And if she agree to open her legs for you
Make you use e condom, use e condom, use e condom, use e condom (Otherwise)
[Outro]
Yawa dey o, yawa dey o
Yawa dey o, yawa dey o
Who carry meat on the cooking pot? Ye-ye-ye
Who get money wey dey see for Osbourne, ye-ye, ya-ya
You be thief o, you be thief, yeah-yeah
You be thief o, you be thief (Who be thief? Ha)
Aju, aja
Ajibi, ijoro
Aja, aju
Aja, ow!