[Intro]
P
Giddem!
[Chorus]
Blow the money, blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money, blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up
Ko le remi rara
Ko le remi rara o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
Eyin ma nawo tan
Awa alowo'nle o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
[Verse 1]
Baby, biko, coolu down
I wan be your alobam
The thing wey you carry for back
Fit make a grown man start to dey kneel down
Sangalo mi, sangalo mi
Mu kolo mi, mu kolo
Wa nawo mi, wa nawo mi
Baby start to dey go low
[Pre-Chorus]
(The way you) Skibi, skibo, bobo, ski bobo
Tibi toropotor, toh ropor
Give me o por, por, por, o por por
O ye kalepopo, kalepo
(The way you) Skibi, skibo, bobo, ski bobo
Tibi toropotor, toh ropor
Give me o por, por, por, o por por
O ye kalepopo, kalepo
[Chorus]
Blow the money, blow the money
Make the people manya
Make the people manya o
Blow the money, blow the money
Make the girls dem whine up
Make the girls dem whine up
Ko le remi rara
Ko le remi rara o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
Eyin ma nawo tan
Awa alowo'nle o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
[Verse 2]
The way you, you shaking that your ah
You dey make me want to mm
Girl, I want to touch your ah
And I want to dance with you
This your body oleku
Kerewa wa Zule Zoo
Tell me what you want to do
Oya, make we rendezvous (Giddem!)
[Pre-Chorus]
(The way you) Skibi, skibo, bobo, ski bobo
Tibi toropotor, toh ropor
Give me o por, por, por, o por por
O ye kalepopo, kalepo
(The way you) Skibi, skibo, bobo, ski bobo
Tibi toropotor, toh ropor
Give me o por, por, por, o por por
O ye kalepopo, kalepo
[Chorus]
Ko le remi rara
Ko le remi rara o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
Eyin ma nawo tan
Awa alowo'nle o
(Eru omo eru-eru, ebe omo ebe)
[Outro]
Giddem!
P
P
G-G-Giddem!