Released on November 23, 2023

Thumbnail

Verse 1 (Ogranya)

I’m into you girl

Come make I give you all my love

Come make I give you all my love

I’m really feeling you girl

Come make I give you all my love

Come make I give you all my love

Hook

Swing like jangolova

If I catch you baby issolova

Put my lips all over you

Swing those hips come closer

Verse 2

Get as e de do me

I need your touch

My head e want burst

I can’t get enough baby

Get as e de do me

I need your touch (your touch) (babe)

My head e want burst (want burst) (babe)

I can’t gеt enough (babe)

Hook

Swing like jangolova

If I catch you baby issolova

Put my lips all ovеr you

Swing those hips come closer

Swing like jangolova

If I catch you baby issolova

Put my lips all over you

Swing those hips come closer

Verse 3 (Shorae Moore)

I’m fighting my demons

I’m doing deliverance

To be with you my love

Girl take for instance

Say I be your mister oo

She tell me say na

One plus one dem want to concur (concur)

All natural na she get her contour (contour)

Girl any man (any man)

Wey no respect our privacy (privacy)

He want to (wanna) draw the first blood

Cos I dey

Craze for your case

Girl believe me

Washing your plate

Doing the dishes

Oh girl my mission is to attend to your need

You make a badda man craze

(Can’t get enough of you girl)

Hook

Swing like jangolova

If I catch you baby issolova

Put my lips all over you

Swing those hips come closer

Swing like jangolova

If I catch you baby issolova

Put my lips all over you

Swing those hips come closer