Wire

By Odibay

Released on June 9, 2020

Thumbnail

Ki-ni-hun

O-di-bay

Yeah

Ah-ah


[Chorus]

Mehn I need wire to connect to oh lord

Wey go shock a man with Bentley

Pon me highway for the success and greatness

Badman me no ride it gently

Making money move on real like jackie-chan man never fake it like jet-li

Steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly


[Verse 1]

Fighter nimi mo gbe ilefo Anthony Joshua

Knockout any poverty to ba fe gboju wa

Man’s on the street man’s on the block

Ki ilekun ola wa shi everyday ni a n knock

No be by how far o omo na how well

But you still need Alpha Oloun Koma wale

O n se bi baba laba awon kan lo ba n be

Oba ti e lodo elomi na Baale

Na why me i dey do my thing

Roll the weed add a little sprite to my line

No go pour sand sand for my garri

Bi moshe n move loju won o dabi magic


[Bridge]

Moni flow igbalode o

Kigba mi de o

Ki jeun so ke o

Everything ma wa okay o

Mo n kigbe soke o

Issokay o


[Chorus]

Mehn I need wire to connect to oh lord

Wey go shock a man with Bentley

Pon me highway for the success and greatness

Badman me no ride it gently

Making money move on real like jackie-chan man, never fake it like jet-li

Steady on me hustle 24/7 no sleep you know me routine deadly


[Verse 2]

Seni Bills konga bai all is well

So i dey dig for the money like ko tan nibe

Mon gbona and atunbotan is hell

Toba feel pe nkan ti mo nse easy oya bosibe

I for like make we change body

Make you know why e be say na bra dey cage Booby

Make you know why olosho open leg for D

Shey you go fit accept wetin I forbid

Ko lounka nkan timo ti farada

Igba towo ma appear atigba toma parada

Igba ti Otta-wa lai losi Canada

But i still dey for the top moti gun akaba


[Bridge]

Moni flow igbalode o

Ki gba mi de o

Ki jeun so ke o

Everything ma wa okay o

Mon kigbe soke o

Issokay o


[Chorus]

Mehn I need wire to connect to oh lord

Wey go shock a man with Bentley

Pon me highway to the success and greatness

Badman me no ride it gently

Ma reign

Le-le-le-le -le-le

Foooonka

Ki-ni-hun

O-di-bay

Che

Le-le-le-le-le-le

Shoutout to everybody listening