[Intro]

Nini de o eh


[Verse 1]

When you see a girl, looking fly and so nice

Na money kill am, na money kill am

I tell you brother don't you toast in vain (If you toast in vain)

Kan má béèrè pé 'kí lọ dé?'

Na wetin kill am? (Wetin kill am) say na konji kill am (Na konji kill am)


[Pre-Chorus]

You're looking fresh and so nice

Ọwọ yapa plenty now, Lamborghini mọ ja wọn láyà

Oya baby raga bo mi, I love what you do to me

Jo sunmọ mi raga bó mi (Jo sunmọ mi raga bó mi)


[Chorus]

Tonight I'm looking fresh and so nice

I took my private jet, its so nice

I'm living lavish, 10 million o (10 milli)

Mẹta lọkàn mọ mí elevate, that is why I gat to celebrate (10 milli)

10 milli milli, I'm living lavish

Nothing wey money no fit do now(Aii), nothing wey money no fit do now

Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)

Nothing wey money no fit do now, nothing wey money no fit do now

Nothing wey money no fit do now (Nothing wey monеy no fit do now)


[Verse 2]

Inna the club, everybody just dеy call me

Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter

Inna the club o, everybody just dey call me

Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter


[Pre-Chorus]

You're looking fresh and so nice

Ọwọ yapa plenty now, Lamborghini mọ ja wọn l'áyà (Ja wọn l'aya)

Oya baby raga bo mi, I love what you do to me

Jo sunmọ mi raga bó mi (I love what you do to me)


[Chorus]

Tonight I'm looking fresh and so nice (Aiish)

I took my private jet, its so nice (Aii)

I'm living lavish, 10 million o

Mẹta lọkàn mọ mí elevate, that is why I gat to celebrate

10 milli milli, I'm living lavish

Nothing wey money no fit do now (Aii)

Nothing wey money no fit do now

Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)

Nothing wey money no fit do now (Now eh), nothing wey money no fit do now (Now eh)

Nothing wey money no fit do now (Nothing wey money no fit do now)


[Outro]

Inna the club, everybody just dey call me

Everybody just dey turn up, when the gbedu just dey enter

Inna the club, Nini dé

When the gbedu just dey enter