The Heist

By MultiLord

Released on May 20, 2023

Thumbnail

Whole school

Gon send a shocker

Them goons

Gon hit ur

Block up

Hit you

With that

Baraka x 6

Hit you

With that

Baraka

Hit you

With that

Baraka

Hit you

With that

Baraka

Hit you

With that

Baraka

Hit you

With that

Baraka

Omo hitman

How far

E get the job

Come make we talk

Eh

E get this chicken republic

Wey all this

Rich people dey chop

No be that one

Wey Dey near

Bustop

Mmttccws

I know the side

You know the vibes

We go need straps

Call multi

Make we link up

We go need glove

Kalashnikov

I dey call am

But him no dey

Pick call

Call am again

Make him pick up

Omo this one

No be small

Why this guy

Just too dey stunt

Bros

Why we no just

Do the job

Omo na

Three man job

One for the door

Two for the cut

I no even

Understand

This guy sef

You go they call

Him go they ignore

Abi him nor

Know say

This one

Na big score

Omo

Ayo hitman

Omo no be hitman

Na bruce lee jo

Abeg

Where the

Pin pong

We don they

Call you since

You no dey

Pick call

No vex

I dey

Singapore

We know

You na

Mr big stuff

You no they

Tell niggas

Before you

Liftoff

Multi

Abeg big bros

Bruce lee say him

Get the big job

For

Chicken republic

Forget that

One abeg

Give me the

Pin pong

No shaking

Just go my house

Pass the back

You know

The route

You know that

Protector for

Toilet window

E go remove

If you

Pull am out

Wen you enter

You go

Go my lounge

Open that door

Wey one picture

Dey hang

With one small

Albino boy

Wey just dey frown

White wardrobe

You go open am

Look up

You go see

Reebok

Remove am

You go see

Big box

Open am

You go see

Three Glocks

Bullets they

Omo na

Free slugs

Ok

You

No go fit

Link up

Hitman

Na you go

Pick door

I go collect

Their phones

And their

Wristwatch

Na to para o

No time for

Peace talk

Make we dey go

We don dey go o

They go know say

Na we dey run

The show

Before we go

Make i roll

This igbo o

Even if i see police

I go blow o

Make we

Dey go

We don

Dey go o

I go kill person

I no they

Look face

You gas

Get glove

You no fit

Leave trace

U gas dey tight

You no fit leave

Space

No be court

But i go finish

Case

Ski mask

We gas cover face

I still dey

Think am

My mind

Never rest

E no fit rest

Until e bless

Omo this multi house

Fine o

No dey waste

Time

Make we they

Carry go

Omo na that

Time to fly o

If they no look well

Dey go

Kpai oo

Omo as we

Burst in

E do them like say

Dey they

Watch film

Make them

Lie down

Na the

First thing

We go take

Everything

We no they

Rush things

Men don

Dey run street

No they look me

You wey no dey

Brush teeth

Mtchww

You suppose

Peep door

You nor know

Say person

Just fit come

Why you just

Dey do like

Idiot

Abeg

No dey

Give me insult

Bros

Make we do

This job

If we want be

Like multi

We need chop

And dey still get

Chicken wey

We fit chop

No they play

Anyhow

Make you

Sit up

Hmmm

See talk

Me wey dey try just

Dey keep up

Where the cashier

Make he

Gist up

Come show me

The place

Wey dey

Keep funds

Who you dey look

I go kick your

Better just

Dey do like

Picture

Hitman

Pack money

Bring come

I don see am oo

No be small

Income

Enter motor

Make we

Quick go

We dey car

Dey laugh

Like say

Na sitcom