Released on June 30, 2023

Thumbnail

[Chorus]

No update oo

As you dey find me too I dey find update

Many things dey man gats pay, hm

Where work dey oo?

As you dey find me too dey find where work dey, hmm


[Verse]

Everyday I pray make country no cast

Like superglue the boy dey dry fast

All my mates for hood dey carry luga

I dey try make I secure a school cert

Graduate to find a job come hard

But who dey give up no dey fit discover

Like stubborn pimple abobi break out

Carry my phone reach out to my contacts

I call all my guys for city

All of dem wey blow no dеy give recipe

I no know why human bеings dey so greedy, ah

Make you no leave me

Where I wan go o?

Dem say fight dey for Sokoto

Gbọmọ-gbomọ full Eko

Cultism dey for Edo oo


[Chorus]

No update oo

As you dey find me too I dey find update

Many things dey man gats pay, hm

Where work dey oo?

As you dey find me too dey find where work dey, hmm


[Post-Chorus]

Everyday I pray make country no cast

Like superglue the boy dey dry fast

All my mates for good dey carry luga

I dey try make I secure a school cert


[Outro]

Where I wan go oo?

Dem say fight dey for Sokoto

Gbọmọ-gbọmọ full Eko

Cultism dey for Edo oo

(SoLid)