Passport

By Monaky

On Candor

Released on October 25, 2024

Thumbnail

[Verse 1]

For my planet man no dey cry

You know say no showing emotion

Just dey move your motion, hmm

I’ve been bottling what I feel for so long

No more, I no be 7up

Ahh, if e fair na jaundice

Sleep wake up na still the same thing

Roll it up dirty my iris

Take me high above the labyrinth

My baby no vex pẹ̀lẹ́, sorry for the kiss wey I share

When we lock lips, I dey reason, I dey reason


[Chorus]

E get wetin pass ecstasy (In our life)

I dey fly I no use pali (I no use–)

So serene, so spiritually (When I’m high)

Cloud 9 I no use pali (I no use–)

E get wetin pass ecstasy (Inna life)

I dey fly I no use pali (I no use–)

Sorcery, so spiritually

Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali)


[Verse 2]

I sit down berekete inside my house I no do cigarette (I no use pali)

'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats dey different (I no use pali)

I sit down berekete inside my house I no go internet (I no use pali)

'Cause wetin I dey see no dey connect, I gats dey different (I no use pali)

As I dey light one

Another two dey for the road take hold my side

Strumming on lead guitar

Another melody for head go come outside

No be all movies dey for Netflix (Netflix)

Baby I’m sorry say I share kiss (Share kiss)

Sometimes you need a little stimulant

Higher realm gotta roll deep


[Chorus]

E get wetin pass ecstasy (In our life)

I dey fly I no use pali (I no use pali)

So serene, so spiritually (When I’m high)

Cloud 9 I no use pali (I no use–)

E get wetin pass ecstasy inna life

I dey fly I no use pali (I no use pali)

Sorcery, so spiritually

Take me high crossing zones, I no use pali (I no use pali)


[Outro]

E get wetin pass Ecstasy

I no use pali