Pablo’s Thought

By MNG

Released on June 26, 2020

Thumbnail

It’s Phynest on the mix baby

Hnnnn yeee

Oluwa loseyi ooo

M N G

Say na me Stylez Baby Omo Na Stylez baby o

(SEYI VIBEZ)

Say Me Want To Live La vida Loca

Like I’m Don Pablo

Don Pablo

The Money and the fame everywhere I go

Everywhere I go

I want a rich shawty

No be one wey go beg sub money ye ee

Make the money join money

So every other day we go Dey jolly o ooo oo

So mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeee

Mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eeeee

(CRYSTYLEZ)

See This Days Me Dey Wonder Why

Why The Good Die Young Why The Bad Stay Long

See my brother omo eruku por

If you try corner me my brother know you gone

See their thoughts f*ck what they don’t know

Dem ma talk when you pull up in your lambo

Many many things wey mouth no fit talk o

Wey mouth no fit talk o

Jeje me live my life

Badman just wan flex

All the fine fine girls

Dem just wan come near

Everyday me roll mi J

Badman just wan flex

Say me gat only brodas bad man gat no friends

Say Me Want To Live Lavida Local

Like I’m Don Pablo

Don Pablo

The Money and the fame everywhere I go

Everywhere I go

I want a rich shawty

No be one wey go beg sub money ye ee

Make the money join money

So every other day we go Dey jolly o ooo oo

So mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o eee

Mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee

Mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel

Mo gbe body mi, moje gbese

Like Naira Mo te’su mole

Ibi timo ti gbayi Kin ma te n be

Oluwa Loseyi And Dj Wizkel o ee