[Intro]
Philkeyz 'pon the beat eh
Yeba
As a sure boy
[Verse 1]
I'm all up in your business o, Linda Ikeji
Na the little things you dey do to me wey dey drive me crazy
Where would you be, my iya Ikeji?
All of the girls dem a do the dutty wine, but, girl, na you be my red wine
[Pre-Chorus]
Oh-ooh-oh, ah-ah
Yeah-e-yeah, eh-eh
Oh-ooh-oh, ah-ah
Yeah-e-yeah, eh-eh
[Chorus]
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all ovеr you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all ovеr you
All over you, I wanna kiss all over you (Yeba)
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
[Verse 2]
Fine girl, dem a many for here, but, girl, na you many pass (Many pass)
Sweet girl, dem a plenty for here, but, girl, na you sweet pass (Sweet pass)
We go dey do the lover and we go dey dance for here, make they look, na they look pass
We dey spend time, we dey spend money, oya tell me na we spend pass
If you don't know, I am feeling ya (Yeba)
If you don't know, I am feeling ya
[Pre-Chorus]
Oh-ooh-oh, ah-ah
Yeah-e-yeah, eh-eh
Oh-ooh-oh, ah-ah (If you don't know, I am feeling ya)
Yeah-e-yeah, eh-eh (If you don't know, I am feeling ya)
[Chorus]
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
[Breakdown]
I'm all up in your, I'm all up in your (Yeba)
Little things you dey do to, little things you dey do to
Where would you be? Where would you be?
All of the girls dem a, all of the girls dem a
Eh-ah-ee, baby
If you don't know, I am feeling ya (Yeba)
If you don't know, I am feeling ya
[Pre-Chorus]
Oh-ooh-oh, ah-ah
Yeah-e-yeah, eh-eh
Oh-ooh-oh, ah-ah (If you don't know, I am feeling ya)
Yeah-e-yeah, eh-eh (If you don't know, I am feeling ya)
[Chorus]
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
All over you, all over you
All over you, I wanna kiss all over you
[Outro]
Mixing Zeeno Foster