NonStop Corruption

By Maxx PayNN

On The Unreleased Tapes

Released on October 7, 2018

Thumbnail

Intro (Maxx PayNN & Number One)

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two

One two

One two One two duh check!!!

One two One two

One two One two duh

One two One two

One two uh check

Verse 1(Maxx PayNN)

As I dey me I dey quick vex

That one no mean say me I no go still flex

Money weight boys, we suppose dey pop

We no dey pop

Them dey talk say we too corrupt

Our Mata no concern dem

Get your PVC make una no mind them

Be aware, if something sup na this song

Wey I sing na im make I loss

My mumsy say me I don craze

I tell her say me I no normal

I mad na im make I come dey sag

Enter villa..

Na Im Buhari dey kpara...

Some babes say me I talk too much

My popsy say make I no pop too much

So I turn ogogoro like ijaw man

Wey I be

Please don't wish me luck

Goodluck is what I need

Patience na vulture

Na I'm make i dey scavenge for

Whh what I need

Na your father spanking na im dey worry me

Check!!!

Skit(The Madmax interlude)

Na so I enter NIN office won collect my NIN number

Oo...e sup for there too..

Na so I dey lie this dey read newspaper

Too the punch, the nation,Guardian...

Even that #50 sport, vanguard ehh

Na im be that now?

Abi you no understand?

Bros I can't go into vivid details!

Because henn, tension high O

Elections dey come soon

Abi you still don't understand?

Then go church go ask for wisdom!

Bridge I

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

Federal Government too corrupt

Mehn shit gone never stop

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

Verse 2(Maxx PayNN)

No surprise if them ban this jam

Ah still no even geh bar to dey promote am..

So una wey dey hear am na

Please

Pay attention to wetin

I dey yarn

No be so our Naija suppose be

Old boys wey dey up no dey promote peace

Even babe wey I love no dey follow

She dey follow aristo and

I think say na only me dah

Because say I no geh money dah

So how I go take do dah

Because say I no geh bar

Tha One mean say me I no go date you?

Dah E Don reach level wey be say

Yes All our Babes yes all na craze

No be only me dey high sha

Bruh give me lighter

Make I light up my spliff like

Let's all pretend like yeah

I wasn't here

Right(clear)

I'm like a snake Mike (clear)

I dey enter

Jamb office

Dey Pack money Mike (clear)

Dey pack money like yh

Dey pack money like(clear)

I come be rat o I dey my slow MO

(clear)I enter Presido office

I dey my ghost mode(clear)

Na me dey control DSS Na me be stronghold(clear)

Na me dey pop slow(clear)

Na me dey pop slow(clear)

Na me smoke kush(clear)

Na you dey role kush(clear)

Na you dey do like say

Na only me dey blow too(clear)

Na me dey curse dem

(clear)

Na me dey off dem(clear)

Na only me dey dey defense

Na me dey won clear

Ball!!!

I feed these haters of mine

Daily manna like Pastor Chris

Rapsolely on reality

Take me to my Maker

If I'm not truthful to Caesar

The Government is like an Undertaker

To my conscience

Haters preview

Check duh!!!

I give you a glimpse of my pain

Curticy of what i've been through

You try your best to pass

Through school but

School ain't passing through you

I fail exam na you dey steal

Them talk say change day come

Abeg

(random commentary)

Bridge II

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

Federal Government too corrupt

Mehn shit gone never stop

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

I'll never ever hit again

I'll hit again

I'll hit again

Federal Government too corrupt

Mehn shit gone

Shit gone never stop

We gone never pop

We gone never pop yeah

We gone never pop yeah

Outro(Maxx PayNN & Number One)

Number One:For real

We got the party started now

And we know cash corrupt is right here

You know what i'm saying

Maxx PayNN:yeah

The only thing that we corrupt about

Is cash we got too much money

So just incase you interrupt you must know

That you will be corrupt with my cash

(indistinct laughter)

Maxx PayNN:yeah tha was tha was that was cool

No no no no just incase you interrupt

Ready to be corrupt with cash

Maxx PayNN:Yeah yeah you have to be ready

Number One:Just incase you