Released on January 3, 2019

Thumbnail

{Intro}

Oh nanananaa it's Manorwhizzy yeah...

{Intro Verse}

For this life wey we dey so, no be say we no plan to live long

No be say we no plan to stay strong

No be say we no plan to live forever

And make more paper

Oh nananana oh nananana

{Prehook}

You only live once Yolo

You only die once Yodo

Make time to dance Loko

But money can make you act funnyyyy

Okwu ego, owo ni koko (×2)

Isé lo s'omo nu bi oko ko ko ko

{Chorus}

Loko (×4)

Freeeze

Go Low (×6)

{Verse one}

To the dance floor Orobo and lepá

Some go dey whine for the kpa

Some go dey dance for fun

The dance floor let it burn

If I see the turn up button I will press it

Pon pon pon pon, pon pon, pon pon pon pon

Something must kill a man, kill a man

No be today so free your mind, free your mind

And dance dance dance, loko loko

{Prehook}

You only live once Yolo

You only die once Yodo

Make time to dance Loko

But money can make you act funnyyyy

Okwu ego, owo ni koko (×2)

Isé lo s'omo nu bi oko ko ko ko

{Chorus}

Loko (×4)

Freeeze

Go Low (×6)

{Verse two}

To the fast lane, na paper we are chasing

If we no make money wetin we gain, ask Victor AD

Some people seeking love, some people seeking fun

But me I want it all (want it all)

But I will still be Manorwhizzy eazy always busy with effizzy

{Prehook}

You only live once Yolo

You only die once Yodo

Make time to dance Loko

But make money can make you act funnyyyy

Okwu ego, owo ni koko (×2)

Isé lo s'omo nu bi oko ko ko ko

{Chorus}

Loko (×4)

Freeeeze

Go Low (×6)