Wadup

Oh nananana

Oh oh

Oh nananana

Ale

Ale

Ale

Ale

Maginito

Alhaji Tekeno

Baby nisiru

Who be Sikiru

Say na your friend or your uncle

Why him dey corner you

Ehhh baby nisiru

Who be Sikiru

How come he dey buckle your bangle

Kaishiru eh

My eye na sharply

And I dey see wetin e dey happen

And am very capable

Girl to show you love like no other

The way you...

And your body just dey...

Say baby e falagada

I nor go lie say I gbadu you

Wadup

Okay

Even ambode

B for the bar where the bar d dey

D for the monеy man dangote

E for eddy wine bar go dеy, I say bar go dey

Eh bar go dey

20, 000 dollars say na club we dey

In a club na my table all the girl d dey

Fresh out na my mouth wey the AK dey

I know Keshi na for abj the shege dey

Cotonou na where the holo gbeke dey

Everybody's money is mine na my aka

Dress all white like am kkk

Magana...

I ball everyday like am Ben teke

We too fly na for here the lekelekeleke dey

Fresh out

Baby nisiru

Who be Sikiru

Say na your friend or your uncle

Why him dey corner you

Ehhh baby nisiru

Who be Sikiru

How come he dey buckle your bangle

Kaishiru eh

My eye na sharply

And I dey see wetin e dey happen

And am very capable

Girl to show you love like no other

The way you...

And your body just dey...

Say baby e falagada

I nor go lie say I gbadu you

Fresh out

OK now listen

I just dey pity you

Aka your money is mine is greeting you

You following Olamide is gisting you

You womi only when it's benefiting

Your body bad I know the thing is sweetin you

If I get money walai am deleting you

What's going on between you and Sikiru

Shey na sa Paul Chinedu and Nkiru

Me am busy I have a party in imo

Okay nice your money is mine in igbo

Tekno and I are topping at the a list time

Rich monk let the game pay this time

Me am always on my phone playing everytime

It's 2 in the morning let me save this time

Aka your money is mine don blow this time

Fresh out

Baby nisiru

Who be Sikiru

Say na your friend or your uncle

Why him dey corner you

Ehhh baby nisiru

Who be Sikiru

How come he dey buckle your bangle

Kaishiru eh

My eye na sharply

And I dey see wetin e dey happen

And am very capable

Girl to show you love like no other

The way you...

And your body just dey...

Say baby e falagada

I nor go lie say I gbadu you