Released on September 24, 2025

Thumbnail

KOREDSTAR (YO)

OMO I DON PARA YOU DEY TEST ME

SOFT LIFE STEADY OYA NO DEY STRESS ME

BIG DREAM LO OMO DEM DEY TEST ME

WAHALA NO DEY NA CRUISE I DEY FLEX WITH

AH AH AH AH

AZA FULL I DEY WIRE FOR LEASURE OH

NO DEY FORM NO BE PRESSURE OH

NA THE VIBES I DEY SCATTER THE MEASURE OH

NO CAP I DEY BALL FOR THE PRESSURE OO (PRESSURE)

OVERSEA DEM DON KNOW MY SOUND

FROM OJUELEGBA GO STRIATE TO THE TOWN

SHE SEE ME SHE DEY WHINE SAY NA CROWN

OPO GAN EVEN HATERS DEY MOVES

LOWKEY MOVES I DEY PARTY ALL NIGHT

{?]

SHE DEY CALL ME ABGA BALLER AH AH

ANYWHERE I ENTER MAKE E SHUT DOWN

KOREDSTAR BUST THEIR MENDULLAR (MENDULLAR)

OWO LON SHE I DEY SPEND CLEAN

{?}

SAPA FAR E NO DEY NEAR MY SKIN

MON GBONA OOO

MY VIBES DEY GBEM GBEM GBEM GBEM

NO DULL ME I DEY SHINE LIKE BLINK BLINK BLINK

MONEY LONG NO NEED TO TAKE AM

IF YOU NO SABI JUST TAKE TIME

I DEY FLEX NO DEY CHECK MY TIME

MON GBONA I DEY SHINE NO DIME

STEADY ON TOP {?}

ALL THIS HATER GO SEE ME WIN

LIFE IS A MOVIE AM THE MAIN SCENE