[Intro]
Eyy, eey
Eey, I go fire, fire, fire, fire, fire, fire, fire
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters, GE records Odumodublvck
Fire, fire
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
If dem fire one, I go fire all
I dey like combine
I go position dem for my cabal oh
Dem dey lap my side
If dem fire one, I go fire all
I dey like combine oh
I go position dem for my cabal oh
And I chop and slide
Lap my side
[Verse 1: Hotkeed]
Use your head make thеm no price you
Man I just started this journey, I no fit stop anytimе soon
No put yourself inside my shoe, e no go size you
Ọmọ to ni iya oun oni sùn, èmi gan oni je ẹ sùn, hmm
I say Jah, Jah, save me from this world, hm
I say Jah, Jah, from this world of sin, hm
I say Jah, Jah, help me from myself, hm
I say Jah Jah, from this world of hatred
Come save Alhaja pikin oo
E shock dem say I dey pop o
Mo kó reggae, mo kó apala, mo kó fuji, mo kó hip-hop o, hmm
Na the same situation wey carry you do fraud o
Na him make Amaka do hookup o
So my brother better don't judge o, hm
[Verse 2: Laime & ODUMODUBLVCK]
I think I'm getting very drunk tonight
20 bottles make we feel alright
20 girls dey my side dey vibe
Dem dey advice me how to live my life
No follow, no follow kele wey post yansh online
Dem dey buzz me I no get their time
If no be money I no fit reply
And if na billing I go hit decline, hit decline (Opor)
Eyes gaze on me, ten days wan mi excess balling
Men dey for me, many days I been dey lonely o
Now money dey, dem don dey plenty for my door
Excess update, the balling choke for the explore
[Refrain: Hotkeed]
Use your head make them no price you
Man I just started this journey, I no fit stop anytime soon
Eh, no put yourself inside my shoe, e no go size you
Ọmọ to ni iya oun oni sùn, èmi gan oni je ẹ sùn, hmm
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
If dem fire one, I go fire all
I dey like combine
I go position dem for my cabal oh
Dem dey lap my side
If dem fire one, I go fire all
I dey like combine oh
I go position dem for my cabal oh
And I chop and slide
Lap my side
[Verse 3: ODUMODUBLVCK]
She like the way I smell
I never gave her hell
Even when we kiss bros me I no go tell
Apart from the time wey be say I tell am say I love am, I ride it like a jingle bell (OD)
Close to her ear, na there I dey camp
Close to her bed, na there we go smash
Did it on the bean bag, did it on the floor
Pierce her with the sword, leave her pussy sore
'Why they wanna stop your shine Big Gun', baby I don't know
Maybe because you dey shine pass them, no more Pinocchio
All the lies they told to my eyes, lied to my face
Say na me go cross the gate and blow away
I go reach for my kala
Dem go run, dem go gbes oh
My kala, dem go run
[Outro: Laime]
No follow kele wey post yansh online
Dem dey buzz me, I no get their time
If no be money I no fit reply
And if na billing I go hit decline, hit decline